Hon.Patrick I wonder where u go ur own skul sef_?abeg no go provoke boko haram wit all dis grammer of yours.Wetin happen sef only u one dey speak all dis tin frm ur mouth! U no dey fear God nii_?
Who is talking abt honor in dis 21st century?b4 b4 wen u toast babe u go dey expect to see her laps in two years time to come but dis dayz na free of charge without toastin sef.abeg forget dat tin called honor in woman jare.I dey wey for una insult as usual ladies.lolaugh