Small thief,God catch u sha...
Infact,am adding 3months 2 ur jail for disgracing Nigerians,ur papa & mama
Come wey you? afterall you girlz are the cause of it.Stop insultin the parent of the boi moreover no be dem see am go thief!If you dont've beta tins to say go and sleep jare.
I dey wait for ur insult.lolaugh.