Show Posts
Pages:
1  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: UNBELIEVABLE!!! Father Sells His 6-Month-Old Son To Pay For Greece Visa on: 24-04-2013 05:43 AM
Mumu man greek people way dey suffer na im dey sell pinkin way he nor knw wetin he ho becom 2morrow, stupid man.
2  Forum / Relationships & Romance / Re: Ten Reasons Black Guys Prefer White Girls on: 6-10-2012 10:33 AM
white girls way nor dey baff 4 winter, dis poster self try date white girl u go hear am hot..
3  Forum / The Buzz Central / Re: Men Are Scared Stiff To Ask Me Out-Karen Igho on: 1-10-2012 07:05 AM
the girl na comedian i Go Die sister? she look like i Go Die..
4  Forum / The Buzz Central / Re: Breach of Yahoo’s password puts users of other sites at risk on: 16-07-2012 06:59 PM
i beg make una open back my yahoo mail oooooooh..
5  Forum / The Buzz Central / Re: Breach of Yahoo’s password puts users of other sites at risk on: 16-07-2012 06:48 PM
i see why dem block my box...i beg make una do anythy way una wan do 2 get back my box..
6  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: LWTMB: Checkout The New Female NYSC Uniforms (With Skirt!) on: 14-07-2012 11:46 AM
NA waoooooh..
7  Forum / The Buzz Central / Re: Stephanie Okereke And Linus Idahosa Wedding Photos on: 24-04-2012 04:35 AM
nice one...
8  Forum / Relationships & Romance / Re: Guys:: What is Wrong With These Photos on: 24-04-2012 04:30 AM
i only see 2 big big lap, and 2 small small lap, and 1 of d girls place her hand on d guy dick. i nor see any tin ooo.
9  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bishop Oyedepo Faces N2 Billion Lawsuit For Assaulting Female Church Member on: 22-04-2012 06:41 PM
na by force 4 d woman 2 agree say she b witch? na waooo well sha i just dey pass...
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Bishop Oyedepo Faces N2 Billion Lawsuit For Assaulting Female Church Member on: 22-04-2012 06:36 PM
na by force 4 person 2 agree say she b witch, na waooo i just dey pass sha..
11  Forum / Relationships & Romance / Re: My wife denies me sex since I married her, man tells court on: 29-01-2012 06:02 AM
this man most be a joker, he just want to dump dis woman and marry his girlfrd, why did he not divorce her b4 now? after 4 children, how can he be given 10k 2 a mother of 4 monthy, are d children not going 2 school? is very obvoroius dat dis man is lying, rap my foot foolish man.
12  Forum / The Buzz Central / Re: Uche Jombo and Uche Ikechukwu Breakup After 10 Years Of Dating on: 8-12-2011 06:25 PM
uche u ar a pretty girl u will surly find somone beta dan him.. take heart dearie...
13  Forum / The Buzz Central / Re: Its a Hard Life: BlackFace Naija Evicted From Home In Alausa, Squats In AJ City on: 6-12-2011 01:23 PM
such is life....
14  Forum / The Buzz Central / Re: "You Men Always Roam Around" - Angry Kate Henshaw Laments Failed Marriage on: 6-12-2011 01:18 PM
gud 4 her level...
15  Forum / The Buzz Central / Re: "You Men Always Roam Around" - Angry Kate Henshaw Laments Failed Marriage on: 6-12-2011 01:13 PM
gud 4 her..
Pages: