the guy don hammer am well well,no going back mister sorry o,ur wife has gone black so no way again,even if she leaves this one,definitely she's going for the next black
2yrs ago she was 16,last yr she celebrated her 16th birthday,this yr again mummy mercy johnson wished her happy 16th birthday and she said she thinks mercy johnson is right,ok Next yr i hope she celebrates again her 16th birthday.next yr i will be one of those that will wish her happy 16th bornday celebration..no wahala fine girl
Yeye people...i dey blame the dumb ass fellows who carry their hard earned money dey give una dey think say them dey give am god,which god?person go hustle finish send money give him family,they go just divide am carry half go give another man think say na god.if you talk say the money quick finish them go say things too hard for naija as if you no know how things dey again for naija
So wetin this one come mean nah?Creativity?Africa abeg make una dey use una time and money do something wey dey useful to the society and what your future generation will profit from.smh
Stupid girl..is it not because of ur father's statue that the media keep on celebrating u,if not,"what is DJ"how many other females doing it are popular or recognised.i think it will sound better if you say you want to work and also earn money instead of flirting up and down depending on ur father and guys that get attracted to you(no doubt u're a beautiful woman).Even at that still all is because of ur father's influence,so enjoy fine girl it's good to be lucky in life,having rich people around and benefitting from them