very soon all nigerian native names no go dey exist again because of our new generation girls wey dey grow up troway their papa name along the line,wetin we dey hear now ni mercy johnson,rita dominic,ann ken,yvonne phil,sexy richy,sadra wayne rooney,sharon christian ronaldo e.t.c
WHY ARE SOME NIGERIANS SO LOCAL? COME TO AMERICA AND SEE HOW WORLD PRESIDENT (BARRACK OBAMA) IS ATTENDING BIRTHDAY PARTIES AND BEACH PARTIES. I THINK SOME FOLKS HERE SHOULD GROW UP. STOP THINKING LOCAL........... THINK GLOBAL.