Show Posts
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7
81  Forum / Relationships & Romance / Re: OLEKU! Ice Prince Impregnates Bimbo Babatunder, 20 Years Old Undergraduate on: 5-03-2012 05:06 PM
passing na dem sabi
82  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Ms. Beverly Heels (Beverly Ngozi Ukegbu) - Flavor's Fiancee and BM on: 25-02-2012 08:25 PM
wetin be dis, she dey try to strip dance or which one she dey do. fine gal but stiff body...
83  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Half Human, Half Snake Girl Found In Hotel Room In Warri on: 22-02-2012 05:15 AM
Seen this people now na 9ja , hmmmmmmmmmmmm just passing jor..
84  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DIRTY THINGS NIGERIA MODELS DO TO LIVE BIG IN SOUTH AFRICA on: 22-02-2012 05:14 AM
nothing bad there, call to duty as you dey do your own . MIND YOUR BUSINESS !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
85  Forum / The Buzz Central / Re: All The Dirty Things That Happens In A Nigerian Night Club on: 22-02-2012 05:11 AM
Mr. Poster you want make 9ja don village (make we be ice age people and aborigines  wey dey wear leaves and tacky mat. for their Bosom  and part. you no be better person you no  like civilization and go other clubs for outside the country make you see wetin dey happen there . thats why its called c . l.u.b abi you no  go school or you just want post? this is a beer parlor , dancing bar not a club and people are free to express themselves . go village go farm if you no like the change and fun .. ciao!! Tongue
86  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "I want to marry my mother" – Zimbabwean man on: 22-02-2012 05:02 AM
 Roll Eyes Huh? Shocked Angry :'(
87  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Son Of Famous Politician Jailed For 30 Years In UK for Murder on: 22-02-2012 05:00 AM
Quote
if na naija dem for grant am bail........ na useless set of people pack dem selves full naija government...

No be u wey vote for dem? Why you come say na useless people na? Nxt time, be careful in electing a leader.


even if you no vote them go vote demselves inside , nonsense govt wey we get for 9ja. thank God say no be 9ja him dey abeg make him go do him time and make him no come out sef, 30 years from now him go don sweat him nyash out cos make him prepare for cork meat sandwich.. joblessness and idle mind wen people, boys dey find way to enter that way to make money him say Gas gang him wan do like father like children make jor him remain for jail dey do cork meat sandwich go to jail m..th..f..k.r
88  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real (Page 29) on: 21-02-2012 09:48 PM
Quote
[brother you fcuk up, waiting be this,,,, Na wife or Na monkey
come make i help you get student visa i go they pay your school fees so that you can get stay were ever you want, call me +60162691013 or 00447762527615 you can mail me via [email protected]
]



see you! you get mouth !! the mouth too big so you no fit close am you don feed your self first you dey malaysia you wan pay person school fees you still dey london  with same time , disgrace yourself , e worst pass wetin una dey carry for malaysia . you get mouth talk de talk. as if wetin him do dey bad if him give you chance now you go push am aside take over. abeg go drink carlsberg  or you go rainfrrest go carry all those abandon properties (fat malay and filipi wey una dey carry allow person put butter for him bread God wan bless the boy and him and the woman dey in love so mind your business. you go pay him school fees i sure say na english school you dey sef...lolz

89  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Naija Weirdest Wedding (Photos) Real on: 21-02-2012 09:46 PM
brother you fcuk up, waiting be this,,,, Na wife or Na monkey
come make i help you get student visa i go they pay your school fees so that you can get stay were ever you want, call me +60162691013 or 00447762527615 you can mail me via [email protected]


see you! you get mouth !! the mouth too big so you no fit close am you don feed your self first you dey malaysia you wan pay person school fees you still dey london  with same time , disgrace yourself , e worst pass wetin una dey carry for malaysia . you get mouth talk de talk. as if wetin him do dey bad if him give you chance now you go push am aside take over. abeg go drink carlsberg  or you go rainfrrest go carry all those abandon properties (fat malay and filipi wey una dey carry allow person put butter for him bread God wan bless the boy and him and the woman dey in love so mind your business. you go pay him school fees i sure say na english school you dey sef...lolz
90  Forum / The Buzz Central / Re: Mercy Johnson Under Pressure From Husband's Family on: 21-02-2012 09:36 PM
family wahala
91  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos State Shuts Down Seven Churches Over Noise Pollution on: 21-02-2012 09:24 PM
they suppose get sound proof walls the loudness is very depressing , lets face fact. they should have sound proof walls so they no go dey disturb people with shouts wey they live close to church Roll Eyes Grin
92  Forum / Relationships & Romance / Re: Tonto Dikeh and Halima Abubakar Real into the Act? or Just For Fun? on: 21-02-2012 09:21 PM
poster mind your business oh which one be act there, its sisterly love just as the middle east men dey kiss dem selves must the have something to do with it. close thsis your mouth oh you too see and you too talk!
93  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dike Looks Stunning In Wedding Dress on: 15-02-2012 12:49 PM
Abeg commot this thing its blurry cant even see anybody well. and where is the stunning here oh pleaseeeeeeeeeeeeeeeeee
94  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 93.9% of Nigerians are Poor – National Bureau of Statistics on: 15-02-2012 12:47 PM
Me i go like eat that woman watin be her name sef okonja or watin no ! her meat go bitter kai!
95  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ex-Nigerian Footballer Caught In Malaysia With Drugs In His Stomach on: 15-02-2012 12:43 PM
What is his name , his kg is big oh , dem fit give am death penalty Malaysia no dey play, Nigerians be warned their are many Nigerians in jail awaiting trials and sentence life in prison or death by hanging, why would you wait your life for just 2000 dollars e go better if you follow yahoo yahoo now na wah ohhhh.

Nigerians beware , nobody said life will be a bed of roses but it would be worth it .Every thing will fall in to place at the right time. na sungai buloh him dey go be dat ohhhhhhh
96  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kazeem Kadiri, a Nigerian raped a British woman in Livingston on: 15-02-2012 12:36 PM
Kabiru fall mugu now, thats the power of the p.u.s.s.y check! that woman na hoe/bitch she go say she no plan am, you see kabiru you close door, you see kabiru him sit down for bed you no raise alarm if you know know kabiru haaaaaaaaaa na wah oh you dey dere kabiru bang you you say na rape they shoud go for test if there are bruises cos if there were no struggles then na agreement matter . make una lif matter na so e bi for obodo oyingb na their way. she go collect her kool cash now cos him go pay for the phyuk he phyuk and double. me i don waka pass
97  Forum / The Buzz Central / Re: 2face Idibia Proposes To His Baby Mama, Annie Macauly on Valentines Day [Photos] on: 15-02-2012 12:21 PM
Flaunt it gurl , you are the right one ,don't mind those other parasites cos he is a celebrity now they all want a piece of him.one thing for shizey(sure) he has turned them to baby mamas and that is good for dem gurls honeypot sharers lolz congrats baby you deserve him. wish you both the best in life  Cool Smiley Grin Wink Kiss
98  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHOCKING VIDEO! How A Police Officer Was Blown Off By Boko Haram Bomb In Kaduna on: 15-02-2012 12:10 PM
Some times i wonder how Nigerians and the Govt. think. how could he go close to a bomb when he is not a wearing any safety guard stuff/gadgets. well indeed i may have called him a fool but i will say ignorance. he just killed himself for the nigerians it a pity His family should be compensated. he knew it was a bomb still went there and was using his bear hands to open the bag.Gawd!! the govt. is foolish and ignorant so are the forces foolish people.! check other western or Asian Third world, developing  country when you are carrying out this kind of operation they are well prepared and don't just wear khaki and carry guns about molesting innocent people simple common sense tells you about safety in all ramifications of life. well Rip. I feel for his family. I just wonder what the president and his cohorts are doing if its to buy expensive houses and cars and unnecessary stuffs, flying first class they will do it, simple safety measures they don't know Dumb people (THICK HEADS ).
99  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Father Shoots His Daughter’s Laptop 'cos of Facebook Post on: 11-02-2012 11:26 PM
hmmmmmmmm na wah oh
100  Forum / The Buzz Central / Re: Photos/Pictures Of Blue Ivy Carter, Beyonce an Jayz's Daughter on: 11-02-2012 11:21 PM
Cute but that pikin no look like Jayz or B the pikin look abit on the chinese side oh chinco pikin lolz
Pages:
1 2 3 4 [5] 6 7