Show Posts
Pages:
1  Forum / Sports / Re: Miracle at the Camp Nou....Chelsea in final,Mighty Barcelona out. on: 25-04-2012 04:12 PM
something english clubs seem to be good, giving their fans high blood pressure then coming from behind to win
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is Unilag A School Or An Hotel?? on: 13-03-2012 06:22 PM
Quote from: Mcsweetheart on 13-03-2012 06:19 PM
y dem no show their faces if them strong na  Roll Eyes


u wan make dia papa come kill dem? water cane neva finish 4 naija oh
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: QUESTION! Why Do Nigerians Like TO "Show Off" By Taking Photos Everywhere on: 13-03-2012 06:08 PM
Its what Abami eda called Shakara oloje ni
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Is Unilag A School Or An Hotel?? on: 13-03-2012 06:05 PM
Chei, pesin see dis kain chocolate e no go buy snickers or mars again! Wink
5  Forum / Relationships & Romance / Re: A Mans (little) Guide To understanding Women on: 30-01-2012 09:03 PM
Quote from: FlyMamacita on 30-01-2012 04:20 PM
naked for public dey in vogue  Shocked Shocked Huh? chai why nobody tell me  Embarrassed Embarrassed Embarrassed
  me myself i no understand oh, u no fit tell me say person wey dress way i dey see di line and color of im pata no dey find plumber wey go check in plumbing Wink
Pages: