A Mans (little) Guide To understanding Women (Page 2)

Date: 30-01-2012 10:56 am (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 [2] 3 4 5 ... 7
- FlyMamacita at 30-01-2012 04:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 30-01-2012 04:29 PM
pls come europe na..make i carry u go show where dem dey plenty....  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

my dear i knw sey na all those ashawo corner u dey go,, but me i no send oooo  Grin Grin Grin
Posted: at 30-01-2012 04:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 30-01-2012 08:18 PM (13 years ago)
(m)
lmfao
ashawo corner?
where e dey
Posted: at 30-01-2012 08:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 30-01-2012 08:20 PM (13 years ago)
(f)
aint i enuf 4 yu Angry Angry Embarrassed Embarrassed :'(

Posted: at 30-01-2012 08:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 30-01-2012 08:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 30-01-2012 08:18 PM
lmfao
ashawo corner?
where e dey

u knw na, dat day wey u pick dat gal, whts her name again  Huh? u knw na  Grin Grin Grin
Posted: at 30-01-2012 08:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 30-01-2012 08:27 PM (13 years ago)
(m)
ah ah...i jst ask i no go
Posted: at 30-01-2012 08:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 30-01-2012 08:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 30-01-2012 08:26 PM
u knw na, dat day wey u pick dat gal, whts her name again  Huh? u knw na  Grin Grin Grin
u don ever allow me near any babe?
Posted: at 30-01-2012 08:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 30-01-2012 08:29 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 30-01-2012 08:29 PM
u don ever allow me near any babe?

i dey wit u 24/7  Huh?
Posted: at 30-01-2012 08:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 30-01-2012 08:33 PM (13 years ago)
(f)
walla i officially break up with yu Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 30-01-2012 08:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 30-01-2012 08:35 PM (13 years ago)
(f)
Huh? Huh? crase dey catch u  Shocked my dear nottin dey dia to break  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 30-01-2012 08:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 30-01-2012 08:36 PM (13 years ago)
(m)
u don 4get d cctv?
Posted: at 30-01-2012 08:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 30-01-2012 08:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 30-01-2012 08:33 PM
walla i officially break up with yu Angry Angry Angry Angry Angry Angry
haba e don reach like tht?
 Undecided
Posted: at 30-01-2012 08:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 30-01-2012 08:54 PM (13 years ago)
(f)
what do yu expect Huh? Huh?

Posted: at 30-01-2012 08:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rotebuhl at 30-01-2012 09:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 30-01-2012 04:20 PM
naked for public dey in vogue  Shocked Shocked Huh? chai why nobody tell me  Embarrassed Embarrassed Embarrassed
  me myself i no understand oh, u no fit tell me say person wey dress way i dey see di line and color of im pata no dey find plumber wey go check in plumbing Wink
Posted: at 30-01-2012 09:03 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- FlyMamacita at 30-01-2012 09:53 PM (13 years ago)
(f)
no b lie  Cheesy
Posted: at 30-01-2012 09:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sarah555 at 30-01-2012 10:47 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 30-01-2012 03:27 PM
wich record?  Grin
d record of dose of us wey no no watin miss ask. den go con dey raze hand put so dat make we no carry last 4 intellgent scoodent  Grin
Posted: at 30-01-2012 10:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 30-01-2012 10:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 30-01-2012 04:20 PM
naked for public dey in vogue  Shocked Shocked Huh? chai why nobody tell me  Embarrassed Embarrassed Embarrassed
with dis ur new level? i dey fill u  Grin
Posted: at 30-01-2012 10:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 30-01-2012 10:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 30-01-2012 08:33 PM
walla i officially break up with yu Angry Angry Angry Angry Angry Angry
heheheheheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee walla d wallice, abeg runnnnnn be4 some body use yarsh take flat u like pizza  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 30-01-2012 10:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 30-01-2012 10:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 30-01-2012 10:50 PM
with dis ur new level? i dey fill u  Grin

ehen levels don change now,, i dey in vogue pass una, i don trow my hook oooo kip an eye on ur fishes  Grin
Posted: at 30-01-2012 10:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sarah555 at 30-01-2012 10:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 30-01-2012 08:35 PM
Huh? Huh? crase dey catch u  Shocked my dear nottin dey dia to break  Grin Grin Grin Grin
Grin Grin Grin Grin na look i dey look o be4 person cry 4 help  Grin Grin Grin
Posted: at 30-01-2012 10:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 30-01-2012 10:59 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 30-01-2012 10:55 PM
ehen levels don change now,, i dey in vogue pass una, i don trow my hook oooo kip an eye on ur fishes  Grin
chaii, i don die  Grin Grin Grin , i dey com make i go change con wear my superfly own Tongue Tongue
Posted: at 30-01-2012 10:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 7

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  4. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions