Like dem reject am cos the man na bad guy. Wetin hin dey tief from us no reach wetin hin dey give. Hin dey cause hardship on Nigerians cos people are not able to compete bcos of Dangote. Na only u sabi business ni. Mk we tell ourselves the truth. All these giving na just deceit. |