8 Major Points Toke Makinwa Raised Against Her Husband, Maje Ayide During Divorce Case (Page 2)

Date: 06-06-2016 6:34 pm (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- kingcalors at 7-06-2016 03:27 AM (7 years ago)
(m)
LOVE IS BLIND BUT WHEN YOU MARRY UR EYES WILL OPEN. Toke, were you blind when you got into that marriage? You need to go to mountain of fire and miracle church for a 3 day deliverance koboko night.
Posted: at 7-06-2016 03:27 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- GermoDon at 7-06-2016 05:03 AM (7 years ago)
(m)
Na her own wahala b dt
Posted: at 7-06-2016 05:03 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vectorcy at 7-06-2016 07:26 AM (7 years ago)
(m)
Hmmmmmm,,,,wetin b my bziness
Posted: at 7-06-2016 07:26 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- ngfineface at 7-06-2016 07:35 AM (7 years ago)
(f)
She saw all these warning signs and still went ahead to forgive and reconcile with him a second time. Well, that is love. So blind and deaf
Posted: at 7-06-2016 07:35 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- leonardi at 7-06-2016 07:44 AM (7 years ago)
(m)
Abeg if u look well you go see say Toke looks old compared to the baby mama. I no blame the guy jare cos Toke sef go wan dey show say she sabi tins and the man show am she no follow.
Posted: at 7-06-2016 07:44 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- kachasi at 7-06-2016 11:34 AM (7 years ago)
(m)
ok. we have seen it
Posted: at 7-06-2016 11:34 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Novic at 7-06-2016 09:06 PM (7 years ago)
(m)
Wetin be my own with that...   Just they waka pass jare.
Posted: at 7-06-2016 09:06 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- zezprincess at 7-06-2016 09:12 PM (7 years ago)
(f)
Nawaooo,celebrities&their wahala.
Posted: at 7-06-2016 09:12 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- mariodebishop at 8-06-2016 12:22 PM (7 years ago)
(m)
love triangle
Posted: at 8-06-2016 12:22 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- kachasi at 8-06-2016 12:26 PM (7 years ago)
(m)
when a woman dosent want want you stories must surface
Posted: at 8-06-2016 12:26 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 8-06-2016 05:01 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: okata matthew on  7-06-2016 12:24 AM
NO B BYFORCE TO CARRI U GO SEE FYN GALZ 4 MY VILLA
ABI NA WETYN CAUSE D BEEF?
AND I JST DY MY OWN DY LIVE LARGE OOO
CUS IE GOD DY MY SIDE
U WAN 2 TAKE AWAY MY HAPPINESS
U NO GO EVER SUCCEED OO
CUS IF U TRY AM, NA THUNDA GO FIRE U.......LOL......
Okete u don baff, hu u epp.. no b u dey beg for akara chop? make sango come hear okete nyansh faya ram with thunder as e dey lie.
Na today I no say u dey live large inside rabbit hole..?
The thunder wey go faya u dey baff inside oven dey wait make NAPA lite come back make e strike u..
Posted: at 8-06-2016 05:01 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- okatee at 8-06-2016 10:48 PM (7 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on  8-06-2016 05:01 PM
Okete u don baff, hu u epp.. no b u dey beg for akara chop? make sango come hear okete nyansh faya ram with thunder as e dey lie.
Na today I no say u dey live large inside rabbit hole..?
The thunder wey go faya u dey baff inside oven dey wait make NAPA lite come back make e strike u..
SO FR UR ENVIRONMENT LITE NO DEY? I DEY LIVE FR AVIATION QUARTERS ND NT RABBIT HOLE. CUM TO MY HOUSE, U GO SEE SAY I DY LIVE LARGE. I GO FEED U ND UR WHOLE VILLA ND GENERATION CUZ POVERTY DON FINISH UR LIFE.
Posted: at 8-06-2016 10:48 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 8-06-2016 11:58 PM (7 years ago)
(m)
Roll Eyes Hahahahahahahahahahahaaaa,,,,,... Jajajajaja..,, infact eehhhn,, u funny pass comedian.., u dey make me laugh very very well. You be d most foolish okete wey I don see since last yr till date., u dis tiny smallish church yrat wey u make begging as ur top profession and hobby wey dem just release u from kirikiri come pull shit to show us ur skeleton come tink say I go pity u give u akara chop..,, c person wey dey shout poverty,,, all ur lyf from small till u dey so,, from ur head to toe na poverty. See ur coconut head like old frustrated fry pan, poverty don sink ur lyf make u blind sote u no no d diff btw poverty n living large. For ur eyes,,, all na d same
Posted: at 8-06-2016 11:58 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 9-06-2016 12:03 AM (7 years ago)
(m)
Okete u dey talk about lite,,,, no be for ur neighbour toilet u dey cari ur fone go charge...,,, Moronic moron abi u tink say I no no..? Okete chop-shit
Posted: at 9-06-2016 12:03 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]