Show Posts
|
Pages: |
301
|
Forum / The Buzz Central / Re: Exclusive Photos Of Davido's N140M House In Lekki (#Oluwaisinvolved) (Page 5) |
on: 28-09-2012 10:06 AM
| but some of us whn still get dis low thinking,like every rich young girl or boy na blood money,why are you guys talking as if we are not nigerian,the kind of money in nigeria no country get am,find out if na true or na lie,so any one can be lucky and bless by any one.beside money is money any way whn the money take come na money,if you think blood money or cult money dey easy what are you still waiting for,or e get who no wan live larg? ? | | |
308
|
Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Versus Davido: Video comparison Part 1 |
on: 15-09-2012 05:24 AM
| poster u just seat down look and start writing abi,wetin come concarn us for dis ppl matter now,as for me david and wiz and da rest of them,who sing well whn ppl fit dance put dats wht will want,no be how d music take start and hw dem take they share or get money we wan hear,every body get the way there money dey come,poster na like dis u take they get your money??? | | |
309
|
Forum / Relationships & Romance / Re: HELP!!! "I’m Attracted To My Dad" - Girl Confesses (Page 12) |
on: 13-09-2012 09:01 AM
| thank you all for your wonderful comment and advice for her,those of you calling jesus and christ wetin una dey call them for,some calling abormination,for her step dad,na d man born am abi na her broda,look girl wht u have been doing is wrng but not an abormination but try and take a seriouse mind up to stay away from this man u call ur step dad,no body will kill or crusified you,is only that is not good when ppl around hears about it.God will help you as you back off the game. | | | |