Show Posts
Pages:
1 ... 14 15 16 [17] 18 19
321  Forum / Sports / Re: "I Am Not A Nigerian Syndrome!" Basketballer Al Farouk Aminu Disowns Nigeria on: 13-08-2012 03:31 PM
well for what i know,nigeria na country whn sabi,dury our 4fathers,white ppl don used dem do shage do nonsene,blc we come out to take it by trick or by force,dats why white ppl no like us,they must continue to pay for wht they did in d past,like wht he said dat his nt a nigerian,fine beside no come add population join the one whn we dey so.a white man or woman can not stand in front of me to speak against my country nigeria,i go cos craze comont frm e head,blc i dey ligal for there place too.
322  Forum / Sports / Re: "I Am Not A Nigerian Syndrome!" Basketballer Al Farouk Aminu Disowns Nigeria on: 13-08-2012 02:01 AM
look,i dnt blame him.dat other country do not accept our ways is wht we cos on our own,yes and accepted that they dnt want or accept us abroad,if you must knw,nigerian as a country is bless and well know,bt we human,we the ppl of nigeria are the one not good,me and you both home and away,not the country nigeria,the country is bless get it.if you like say u r frm sumalia or canada,none is still bless like nigeria
323  Forum / Relationships & Romance / most girls that i have dated in the past,about 4 of them want me back as husband on: 12-08-2012 02:48 PM
most girls that i have dated in the past,about 4 of them want me back as husband,
324  Forum / Relationships & Romance / Re: I almost got raped by my girl friend's best friend... on: 12-08-2012 01:57 PM
who ever knw dis boy,make una warn am,na ppl like you dey point girls for street,see dat girl i don slep wit her,infact u nor get gf blc u nver reach to get girl,see you for your mind,we be smal children for ur face.malam
325  Forum / The Buzz Central / Re: REALLY???? List Of All Illuminati Members In Nigeria (Do U Belive?) on: 12-08-2012 01:32 PM
since i started hving sense of human,we nigerian ppl are good in criticizen others,bros,sis,find some thing to do dat wil keep your empty mind busy,if u dnt hv any thing in mind,fine,let us knw we whn God don bless,we can fix you up bt do not talk abt me after fixing ur ass some one. Embarrassed
326  Forum / Relationships & Romance / Re: I almost got raped by my girl friend's best friend... on: 11-08-2012 06:16 PM
e dey let you talk,u got drunk,who show u road to your house,you should hv pass the nite at the moto park.
327  Forum / The Buzz Central / Re: REALLY???? List Of All Illuminati Members In Nigeria (Do U Belive?) on: 11-08-2012 06:12 PM
make you go join na since na where your brain carry you reach,una wan say no real richies again,abi??if person no do well una go talk say him or her no do well,if person dey try una go talk another thing,isn`t better you guys mind your bizness dan tracing other`s footstep,if joining the cut is easy,why you nver go join atleast im sure you like there way dats why u take much time to follow up thins abt them,u go stay long for inside darkroom,by the time u come out to see light,should be in ur grave.GOAT
328  Forum / Relationships & Romance / Re: I almost got raped by my girl friend's best friend... on: 11-08-2012 05:48 PM
ask am jor,must you post some thing blc others they post,lier of the week,you area boy ur chick,frd almost rape you,u nver talk wetin happen.
329  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh To Give Out N1 Million To Any Fan That Can… on: 29-07-2012 06:38 AM
bt wait ona wetin bring all dis talk nw,person offer una wetin she fit pay,why all dis talk,cnt she speak her mind again abi she no follow again since she become star.see make una leave her haba na wetin sef.now tell me who fit hold her private part swear say him or her no like good things.dey ur lane jor.
330  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh To Give Out N1 Million To Any Fan That Can… on: 28-07-2012 02:38 AM
victory dis no be dictionary word,no worry make she bring the money first,i go call you tell you where to use am
331  Forum / The Buzz Central / Re: Governor Adams Oshiomole dancing "Kukere" by Iyanya with Aki & Pawpaw on: 28-07-2012 02:32 AM
make una leave dis man,haba nigerian ppl,our mouth no dey let us knw who do well and who do bad.smal time una go bring another news,him dance,him give girl belle,him dat him dis.make una leave am any thing whn him like let him do.i guess is a free world for the ppl so him self na one of the ppl.ha
332  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh To Give Out N1 Million To Any Fan That Can… on: 28-07-2012 02:19 AM
poko means bye bye like see you
333  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Dana Airplane With 153 Passengers Crashes In Lagos on: 3-06-2012 07:32 PM
really the pics i saw is bad looking,only God knows what happen b4 the crash.
334  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Dana Airplane With 153 Passengers Crashes In Lagos on: 3-06-2012 07:15 PM
hmmm i thought this local crash has stop,God help us
335  Forum / Relationships & Romance / Re: should a man be worried about HIV positive result or not? on: 6-05-2012 01:02 AM
na so women hate men,say d woman if free make d man kill him sef abi,hmmm d good news is they both are free
336  Forum / Relationships & Romance / Re: should a man be worried about HIV positive result or not? on: 6-05-2012 01:00 AM
hmm was out for 3days,thanks guys,im back
337  Forum / Relationships & Romance / Re: how will she tell him that she is hiv positive? on: 4-05-2012 10:12 AM
is real evry one knws dat,but i think is not dat comon like the way it sounds,blc frm wht i understand,it can be spread through other means apart from sex.
338  Forum / Relationships & Romance / should a man be worried about HIV positive result or not? on: 4-05-2012 10:05 AM
but the wife result shows she`s free,what is your opinion?
339  Forum / Relationships & Romance / Re: I Beg My Husband For Sex —housewife. on: 2-05-2012 06:13 AM
i think you have a point dare,is for the both of them to sort things out,if you wanna go look for sex blc ur man refuse you,den also let us knw since u r goog at sharing ur home stuff out,look go sit ur man ass down and find out why he dnt give it to you as you want
340  Forum / Relationships & Romance / Re: i need a suger mummy,not money on: 2-05-2012 05:35 AM
if you hv any thing wrng in my request then say it and let others come in,i advice u do nt abused ppl online,if u got nthing to say,then keep to ur lane n mind ur step.
Pages:
1 ... 14 15 16 [17] 18 19