Show Posts
Pages:
1  Forum / Relationships & Romance / Re: He will recognize himself in me......My answer to all the messages I have receiv on: 27-03-2012 02:59 AM
sorry....hard to get those kind of people in this generation.....wait in next generation
2  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 11 Cultists Arrested In LASU After The Latest Gang War [Photos] on: 16-03-2012 10:58 PM
Quote from: open_reality on 15-03-2012 05:14 PM
Black axe, black bra, vickings, dey bam, dey well, bla...bla...bla.. no kain name we no go hear. Bra wey be woman brazier sef don turn to cult name. Wetin dey happen?  Cult na vitamin C? wetin all these yeye cult dey give dem for body? mumu people go just dey kill themselves for no just cause. Abeg oga police make una luck those fools for prison forever. Dem don spoil our young society with their rubbish beliefs. Make dem cult themselves to hell inside prison. Animals!!

nawa ooo, make people go look 4 job naa
3  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Worker Pays Spiritualist N11m To Kill Chivita Boss on: 16-03-2012 12:51 AM
stupid man, u wan bit that fnger that feed u. fool
4  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female NYSC Member Arrested With Cocaine In Abuja on: 16-03-2012 12:05 AM
Quote from: DHash on 14-03-2012 01:58 PM
That girl must be an IGBO woman, so she don they carry Bad drugs into our country for so long ko' shegiya.

yeye dey warry u, useless idiot, na people like u dey spoil nigeria, grow up
5  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Boko Haram Deny Kidnapping, Killings of Sokoto Hostages on: 13-03-2012 01:10 AM
Quote from: open_reality on 10-03-2012 03:48 PM
My dear brothers and sister, kindly google this islamic word "Taqqiya". Do not believe their cheap lies. Allah has told them when it's neccessary to lie to cover up their mess. Boko haram are scared of the repercussion of their crime. They know that britain and Italy will leave no stone unturned in destroying them. Bloody liers. (oya aboki make una start to bark  Grin Grin

girl u just dey finish dem, carry go
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: BB THING on: 7-03-2012 12:00 AM
nwa guy just maintain..lol
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Police on: 6-03-2012 11:52 PM
Quote from: franel on  7-02-2012 05:07 AM
A man who makes caskets was on his way to deliver one of the coffins when his car broke down.
Trying not to be late, he put the coffin on his head and began heading to his destination.
The Nigerian Police saw him and wanted to make some money of him, so they challenged him. "Where you dey carry that thing go?!"Trust an Igbo man... "I no like the place where them bury me, so I dey try relocate".
The Police men all took their heels!

hahahahah police dnt tear race, im think say na ghost
8  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: A female buried 205 grammes of heroine in her private part on: 6-03-2012 12:50 AM
money money money........make una take am easy oooo.
9  Forum / The Buzz Central / Re: 2face Idibia Caught Fondling With Women's Private Part In Public on: 6-03-2012 12:44 AM
abge we need news
10  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Sexy!!! Celebration Cake shaped as Private Part on: 6-03-2012 12:42 AM
no respect
11  Forum / Relationships & Romance / Re: have u noticed that ladies no longer play hard to get. on: 5-03-2012 04:24 AM
not 4 9ja ladies
12  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man arrested for impregnating daughter on: 5-03-2012 04:08 AM
the man must be possessed
13  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Re: Policeman Caught Having Sex On Hood Of Car! (VIDEO) on: 5-03-2012 04:05 AM
na who see oga police dey chop the thing?
14  Forum / The Buzz Central / Re: Found The Most Ghettotest Dressing At A Hood Wedding on: 5-03-2012 04:01 AM
Quote from: mkpume22 on  5-03-2012 03:23 AM
at least dis kin fashion go let breeze de enter dem business center well nah. dan to cover all their body like all dis boko haram women wey sabi fcuk in secret place like dog Grin  

oboy u mean sey boko haram ladies be secret chppers.......hahahahah nawa 4 u ooo my man. anyway na true u talk shaa
15  Forum / The Buzz Central / Re: Found The Most Ghettotest Dressing At A Hood Wedding on: 5-03-2012 03:56 AM
2 me, not decent
16  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lagos State Funeral For Late Dim Chukwuemeka Odumegwu-Ojukwu on: 5-03-2012 03:35 AM
R.I.P IKEMBA
17  Forum / Relationships & Romance / Re: Nigerians abroad on: 5-03-2012 02:40 AM
but there stii good ppl in nigeria
18  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SOUTH AFRICA DEPORTS 125 NIGERIANS OVER VACCINATION on: 5-03-2012 01:59 AM
DHash u dey mad, na only ibo ppl dey travel?
Pages: