Show Posts
Pages:
1 ... 1746 1747 1748 [1749] 1750 1751 1752 ... 1755
34961  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija Proverbs (Page 5) on: 19-03-2012 04:38 PM
No shun my opinion o, & who tell u say i no get face?
34962  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija Proverbs (Page 5) on: 19-03-2012 04:03 PM
uncle dis one way your face dry nw, try take the medicine way dey for page 1
34963  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: RICE IS DEAD! on: 19-03-2012 11:27 AM
Quote from: elusakin on 18-03-2012 01:39 PM
Is this funny?
Obaben say, funny this is!
34964  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym on: 19-03-2012 11:06 AM
Quote from: Waizman on 18-03-2012 05:53 PM
i no knw weda 2 post joke na must 4 som pple o....hw ds kind stuf wan mk prson laf sef...mcthewww
na which time u don start to dey smoke?
34965  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym (Page 3) on: 19-03-2012 11:03 AM
Thank God say i don come back. nothing happen except my original phone don die
34966  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Police (Page 4) on: 19-03-2012 10:58 AM
kai! Ronaldinho's wife laugh small small
34967  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: madam and d maid on: 17-03-2012 10:32 AM
Chi u no say i like u but e get 1 thg u go help me do, make 10% out of 100% at least b copy n paste.
34968  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: just laf and... on: 17-03-2012 10:13 AM
Hmm
34969  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mosquitoes (Page 4) on: 17-03-2012 08:58 AM
na marathon race? even if na im e go dey slow 1st den wen u don dey get d line u speedo n i no say dey get focus 4 mosquito o
34970  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Police (Page 4) on: 17-03-2012 06:18 AM
 Cheesy
34971  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WARRI STUDENT on: 17-03-2012 03:52 AM
Quote from: kelechiawurum on 16-03-2012 06:02 AM
lol

Grin
34972  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WARRI STUDENT (Page 3) on: 17-03-2012 03:48 AM
Quote from: emejuru on 15-03-2012 02:32 PM
this one don pass yeye ,
this na exhibition off kolo in higher level  Roll Eyes
na correct uncle u b, see hw u understand d kain critical condition u dey. na yeyekoloko b dat
34973  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija Proverbs (Page 3) on: 17-03-2012 03:35 AM
Passing n peepin
34974  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym (Page 2) on: 17-03-2012 03:28 AM
Quote from: emejuru on 16-03-2012 11:12 AM
him con cry blood
e no end der, na everyday amala dey con dey gi am chop. nau amala don take over rice 4 im best food.olodo no good o!
34975  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym (Page 2) on: 17-03-2012 03:15 AM
Quote from: Shydaimma on 16-03-2012 06:51 AM
na me u dey address? just makin deodorant
watin talkest thou u? no b jos o, try make insecticide u don turn 2 some oyibo way dey baf with perf. as u no gree baf with h2o na insecticide go kill d insect way dey ur body
34976  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym (Page 2) on: 16-03-2012 10:42 PM
Baba God na ur hand i dey, as u land me safe waka make u help me do d same 2/3after all na 4 Christ. Thanks 2 dose people way ans Amen.
34977  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym on: 16-03-2012 10:24 PM
Quote from: Deffney on 15-03-2012 10:06 PM
hehehehehe poster na yeye too much ooo
aunty dis 1 way u disappear & reappear just like dat u b spirit?
I no know if na im make my phone die 2day & no hope of resurrection 4 am atall. True talk, e yeye 2 much
34978  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym on: 16-03-2012 10:06 PM
Quote from: emejuru on 15-03-2012 09:53 PM
this one na koloyeye ,poster nawaoo to you  Grin
na wa o! person fit kolo b4 im yeye? I think say e go yeye b4 e kolo way go make am yeyekolo.anyhw sha alljoin
34979  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym on: 16-03-2012 06:44 AM
Quote from: stephen153 on 15-03-2012 07:46 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
dis 1 way u dey look wella, wat r u saw-in?
34980  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Synonym (Page 2) on: 16-03-2012 06:28 AM
den dey pay fine 4 person way com late
Pages:
1 ... 1746 1747 1748 [1749] 1750 1751 1752 ... 1755