Show Posts
Pages:
1 ... 1751 1752 1753 [1754] 1755
35061  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Professor too know (Page 2) on: 8-03-2012 01:55 PM
good night!
35062  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Naija Proverbs on: 8-03-2012 01:33 PM
help me ask am o....
35063  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How Old Do You Think I Am? (Page 3) on: 8-03-2012 01:25 PM
i dey suspect say dis my auti & uncle shop yam & groundnut
35064  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ITS NOT FUNNY on: 8-03-2012 01:04 PM
 Huh?
35065  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DAD AND SON! (Page 2) on: 8-03-2012 12:55 PM
when una blow una alarm finish, make una drink tombo sleep well. me i get powerful headphone & powerful bifocal glass, una no fit deaf  nor blind me. Infact I still read am  Grin Wink
35066  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This Guy nah Confirm Igbo Guy!!! (Page 2) on: 8-03-2012 12:19 PM
 Grin
35067  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: what will you do? on: 8-03-2012 11:35 AM
ok
35068  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This Guy nah Confirm Igbo Guy!!! (Page 2) on: 8-03-2012 11:02 AM
ok
35069  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 21YRS IN MONASTERY on: 8-03-2012 09:28 AM
hmm
35070  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: ITS NOT FUNNY on: 8-03-2012 05:45 AM
 Huh? Huh? Huh? Speechless huh!
35071  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Give me my change!!! on: 7-03-2012 11:37 PM
ok
35072  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How Old Do You Think I Am? (Page 3) on: 7-03-2012 11:21 PM
e b like say some people eat rice & akamu or na beans & mio-mio 4 dis place?
35073  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: How Old Do You Think I Am? (Page 3) on: 7-03-2012 11:14 PM
Abeg make person tell me wetin dey happen here?
35074  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: promo on: 7-03-2012 11:00 PM
wetin u win?
35075  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This Guy nah Confirm Igbo Guy!!! (Page 2) on: 7-03-2012 09:53 PM
d correct guy don put d head back as e see, e still get life i.e im blood still dey pump. Now d joke don sense pass b4.
The guy do am HEAD BAPTISM. 
35076  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: what will you do? on: 7-03-2012 07:04 PM
funny pals!
35077  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: what will you do? on: 7-03-2012 07:03 PM
funny pals!
35078  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This Guy nah Confirm Igbo Guy!!! on: 7-03-2012 05:39 PM
as far say d joke get head, me no fear. I still dey laugh.... Grin
35079  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: This Guy nah Confirm Igbo Guy!!! on: 7-03-2012 04:36 PM
cool..........
35080  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mosquitoes (Page 4) on: 7-03-2012 03:56 PM
Guy i dey try but dey fast pass me. Abeg make person teach me o.....
Pages:
1 ... 1751 1752 1753 [1754] 1755