Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 15
121  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Soccer Star, Jay Jay Okocha Arrests Customer For Drinking And Not Paying on: 22-05-2012 01:47 PM
Dont you messe with an Igbo man's business.............dem no dey take money play. So our court now judges people who drink and dont pay.

yoruba an hausa na una wey no lik moni,,, Huh? nooo mak he tak im moni do saraka for una bcos im pikam for street,,,wia de yeye boy de wen im (okocha) de sufa for de moni Huh? Huh? abi im write charity center for im sign bod 4 dia. Huh?  
122  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Soccer Star, Jay Jay Okocha Arrests Customer For Drinking And Not Paying on: 22-05-2012 01:43 PM

Dont you messe with an Igbo man's business.............dem no dey take money play. So our court now judges people who drink and dont pay. Joke of the century.[

yoruba an hausa na una wey no lik moni,,, Huh? nooo mak he tak im moni do saraka for una bcos im pikam for street,,,wia de yeye boy de wen im (okocha) de sufa for de moni Huh? Huh? abi im write charity center for im sign bod 4 dia. Huh? 
123  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Soccer Star, Jay Jay Okocha Arrests Customer For Drinking And Not Paying on: 22-05-2012 01:23 PM
Quote from: verah on 22-05-2012 10:03 AM
245,700    Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? abeg wetin d man dey drink?

hmm, u think say na small boys club de dat  Huh? Huh?
124  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Soccer Star, Jay Jay Okocha Arrests Customer For Drinking And Not Paying on: 22-05-2012 01:21 PM
Quote from: ikwo1 on 22-05-2012 12:46 PM
though ,what the guy did was very wrong bcos if every body drinks and go without paying,the business will run down.But okocha too stingy shaa ,i can remember what he said to us when we were ball boys at national stadium lagos.

what did he say to u .mr xmas. as if im no sufer for de moni.
125  Forum / Politics / Re: Shocker for Jonathan: Northern govs defend Buhari on: 22-05-2012 07:58 AM
dos my foto potrz me lik a sik pason  Huh? fin boy lik me ni,,,,tall,flat stomach fair in complzn,,,,u wan try.. Huh? na ur bele wit ur pikin olumo rok head i de pity for.
126  Forum / Politics / Re: Shocker for Jonathan: Northern govs defend Buhari on: 21-05-2012 11:25 PM
Quote from: ajanni on 21-05-2012 11:06 PM
i did not offend GOD not to talk of your god
monkey , so whats your own headache so in my belle and  my son,s head?
must you always take a panadol for other ppl,s headache?

as a concern citizn na,,,,,u no knw say ur mata (misfotun) too de giv me sleepless 9it so. Cool
127  Forum / Politics / Re: Shocker for Jonathan: Northern govs defend Buhari on: 21-05-2012 10:51 PM
Quote from: ajanni on 21-05-2012 10:15 PM
what was it?

i de ask weather na dat ur pikin be dat,,,,why every tin about u is odd odd,,,,ur bele na xtra siz,,,ur son head na hurmmer,,,u offend de gods  Huh? Huh?
128  Forum / The Buzz Central / Re: I Quit Smoking - Tonto Dikeh Cries Out on: 21-05-2012 10:05 PM
Quote from: Fertymor on 21-05-2012 07:26 PM
... wilson200, u no fit PREACH 4 someone o, is better 4 come out 4rm BAD 2 GOOD than 4rm GOOD 2 BAD... if she didn't show d kind of person she is, are u going to know her... pls dat ur comment no good 4 her o

my sista leavam, she no repent anytin,,, quite siga still de smoke indian hemp en still de collect 5 million naira for 2 rounds of sex,,witch kian repentance be that one na,,
129  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: hi on: 21-05-2012 07:44 PM
Quote from: godwin82 on 21-05-2012 07:31 PM
that is not true is it because is igbo man that is why u are abuse him

omo to comment no be by force na,,,if sleep still de catch u kuuma go sleep na
130  Forum / The Buzz Central / Re: I Quit Smoking - Tonto Dikeh Cries Out on: 21-05-2012 07:15 PM
way ward bitch,,,u quite smoking,,,as if i cared.
131  Forum / Politics / Re: Shocker for Jonathan: Northern govs defend Buhari on: 21-05-2012 06:57 PM
Quote from: ajanni on 21-05-2012 06:08 PM
sharrrrrrrrrrrrrrap , monki

u never answer me nah.
132  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Man Arrested With Bomb In Radio House: Live On NTA on: 21-05-2012 04:42 PM
walahi,make i naked baf for bathroom if this face am seeing no com be aboki  man face,,,una no fit fool us again.
133  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Man Arrested With Bomb In Radio House: Live On NTA on: 21-05-2012 04:35 PM
 EmbarrassedQuote from: priceless87 on 21-05-2012 04:27 PM


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
134  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Man Arrested With Bomb In Radio House: Live On NTA on: 21-05-2012 02:54 PM
Quote from: phyuk_Muslims on 21-05-2012 02:37 PM
just can't over look this post from saharareporters....''If its gathering of poor men he would have succeeded. but any time its this looters one silly mistakes comes up. i think its high time this terrorist starts to succeed in penetrating [muslim] governors, ministers and senators''

i folo u talkam true.
135  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Man Arrested With Bomb In Radio House: Live On NTA on: 21-05-2012 02:46 PM
Quote from: phyuk_Muslims on 21-05-2012 02:29 PM


my guy why SADLY nah,,,,na real good news,,,lets get de details first,,,,,who the helllllll cld dis idiot be.,,,fingers acrox.
136  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Breaking News: Man Arrested With Bomb In Radio House: Live On NTA on: 21-05-2012 01:53 PM
guy u do well,,,,,,news no dey today so any one even de fake ones re welcomed,,,,,,plz help me tell nametalkam say even his usual fake news wll b ok,,,,,only for todayoooo.
137  Forum / Politics / Re: Shocker for Jonathan: Northern govs defend Buhari on: 21-05-2012 01:40 PM
ajanni this ur (olorinla)pikin head de mak me fear fear ehh,,,,ahhhh na dat ur son  wey de go almajiri  school  Huh? Huh?
138  Forum / Politics / Re: Black race calling on: 21-05-2012 12:21 PM
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
139  Forum / Politics / Re: Shocker for Jonathan: Northern govs defend Buhari on: 21-05-2012 12:19 PM
Quote from: ajanni on 21-05-2012 10:25 AM
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

yeye,,,we know all of una na,,,,na todaaay
140  Forum / The Buzz Central / Re: Timaya's Girlfriend Gives Birth To A Bouncing Baby Girl on: 21-05-2012 12:14 PM
Quote from: malvin2525 on 21-05-2012 12:07 PM
Lips Sealed
Shocked Shocked
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 15