Quote from: Princestevo on 10-05-2012 11:06 AM
boko's no dey train na bomb and u ppl r here doing karaty huh??? ok na make we dey watch
U just said it all! infact d tin tire me ooooh b4 dis soldier display their talent sef BH don bomb dem including demsef join naw well may be dis just part of d training shaaa!
GEJ na june u talk ooooh...