You people will never knw peace in Jesus name, ur generation to generation will never knw peace u shall die a painful death in Jesus name na Holy Ghost Fire go and Thunder go kill una
Nigerian Police don hear dia own.Dey sold dia birth right by receiving training only on #20 tollgate & extorting innocent Nigerians.bokoharam dey burn 4 one side youths dey burn 4 aqnoda side & 4 all sides policemen dey zap.U don ever hear say youth just ATTEMPT 2 burn ARMY BARRACK?D evil men do lives after dem,dia children,dia jobs & dia offices(sorry STATIONS).
My Dear,pls, do not say that.Some wife can be so naive to their husband,obedient,respectful,committed buh,the husband wud still want out.Wat more shud the wife do,mind u there no woman that wudnt want a successful marriage.