Show Posts
Pages:
1 ... 12 13 14 [15]
281  Forum / Relationships & Romance / Re: A husband pregnant bride sister,wat will u do b4 wedding day on: 1-02-2009 05:27 AM
No wahala,u no hear the parable say when road good them go waka am so many times.Try am u go enjoy the beats and dance.
282  Forum / Relationships & Romance / Re: We are both sickle cell carriers!!!!!!!!!!! on: 1-02-2009 05:26 AM
there's no parking space in heaven,if u try am u go crash like ADC airline ooooooooo.
283  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do gurls find it difficult to toast guyz? on: 1-02-2009 05:24 AM
No mind them na yango go kill them,but bros na only for Naija this kind wahala dey ooooooo.4 abroad babes go toast u full time even pay u self 4 d service.
284  Forum / Relationships & Romance / Re: marry on naijapals on: 1-02-2009 05:21 AM
Bros as long as them go come see my parents to pay my groom price why not.
285  Forum / Relationships & Romance / Re: marry on naijapals on: 1-02-2009 05:20 AM
Bros,as long as dem go come see my parents par my groom price why not.
286  Forum / Relationships & Romance / Re: The most ugliest babe on naijapal on: 1-02-2009 05:19 AM
All d gurls wey dey do tight leg.
287  Forum / Relationships & Romance / Re: Most Handsome Guy on Naijapals on: 1-02-2009 05:19 AM
Error
288  Forum / Relationships & Romance / Re: Prentenders - male or females ? on: 1-02-2009 05:18 AM
eveybody know sey na our Niaja babes own too much.Any tight eg this new year go result to tight hand for guys side oooooooo
289  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm addicted to washing my girlfriend's pant. Am I still ok? on: 1-02-2009 05:16 AM
my man,your own don finish becos baba God no wash pant from genesis go reach revelation,satan don punish you 4 that girl hand oooooooo.aruuuuuuuuuu eme.
290  Forum / Relationships & Romance / Re: I'm addicted to washing my girlfriend's pant. Am I still ok? on: 1-02-2009 05:14 AM
this guy own don finish,even God self no wash pant from genesis go reach revelation.Satan don punish u oooooooo,aruuuuuuuuuu eme.
291  Forum / Relationships & Romance / Re: HOW DO YOU CALM YOUR LADY WHEN SHE IS UPSET? on: 9-11-2008 03:52 AM
put your thing inside her,she go calm down as usual.
Pages:
1 ... 12 13 14 [15]