Lol Pan Africa, disintegration, Oduduwa,Biafra etc una dey joke. Gov Obaseki said d last time dey went to collect dr monthly allocations dat central bank had to print money for all d states meaning we Don dey turn Zimbabwe. It is better we come together and start asking all dese our so called elders and political leaders and boot dem out if not bag of pure water go turn 1,500 |