Bros I give u 200 per cent for dis ur coment....na me that stingy boy

Everything the guy said make sense. im even say naim opinion. Which one all of una come dey open una rotten mouth they abuse am. Na so wizkin sing beta song Azonto come go arrange yeye video with yao yao dancers. Also Davido skelewu video no make sense. How u expect oyinbo and britons for dat matter to dance skelewu pass we 9ja people. If u sing monster track, arrange monster video for am. Dat na wetin Charlz novia imply.