There is nothing u do in ds world,pple 'll still talk....pple don 4gt say ds tin dey help employment esp membrs of d church,95% of lecturers,non-teachin staffs,labourers n students attend winners infact I kno pple wey dey attend d church cos of job wey dem go get....Landmark Uni,he posted pple 4rm Winners 2 go work there,d man dey luk inside gve job b4 him luk outside I can tell u tat poor pple 4 tat church no reach 40%if u fink m lyin attnd ds sunday then comment here most of u commentin una no kno anyfin 'bout Winners n ds man of God....NB:I am not a member of his church buh I get pple wey b strng membrs who dey gve me info+i don go dere 4 prgs if u enter Canaanland,dem get guest house,filling station,bank,uni n gues what 95% workers re Winners Chapel membrs....if u duobt me,u can do ur research....I rest my cases |