Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5
61  Forum / The Buzz Central / Re: Hon. Patrick Obahiagbon Celebrates Nigeria's Independence Day With Big Grammar on: 1-10-2012 12:03 PM
Patrick no be me u go kill with ur English.yeye man.even the pple way get the language neva mad reach dis ur level Grin Grin
62  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Uche Jumbo, Akon, Wyclef At New York premiere of “Black November” on: 1-10-2012 11:58 AM
God bless Nigeria
63  Forum / Religion / Re: WTH: Saudi Authorities Detain 400 Nigerian Female Pilgrims on: 24-09-2012 03:14 PM
Hahahahaha upon all una over sabi dey no send una.Muslims for north don see watin pass Der power.when some mumu dey protest for kaduna ,some of their pple will be kicked out from the holy land.make una protest and burn their flag now.useless pple.abeg which name u go call pple way dey kick out of the holy land.   Grin
64  Forum / Education / Re: Lagos State Govt To Introduce Chinese Language In Public Schools on: 11-09-2012 08:21 AM
Ok now. But how dey won get teachers
65  Forum / Relationships & Romance / Re: I Slept With Your Husband, —Woman Tells Bosom Friend on: 5-09-2012 09:42 PM
Becos u dey sleep with person husband no mean u go dey vex to the extend u go dey question the person kids paternity .useless woman.anambara una too much
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Poverty In The Land: 18 Year Old Boy Set Himself Ablaze Over Economic Hardship on: 4-09-2012 07:32 AM
Ok now he is in a beta place now where he will be given 72 virgins .yeye boi.
67  Forum / Sports / Re: Nigerian Bzman Donates Cash And Beautiful Electronic Devices To Falconet on: 3-09-2012 08:35 PM
Correctest man
68  Forum / The Buzz Central / Re: I Am The Reason Why PSquare, DBanj And All Are Getting Paid - Eedris abdulkareem on: 3-09-2012 08:24 PM
Eedris ur money dey with baba for Otta farm.go collect am der
69  Forum / The Buzz Central / Re: I Am The Reason Why PSquare, DBanj And All Are Getting Paid - Eedris abdulkareem on: 3-09-2012 08:22 PM
Eedris ur money dey with baba for Otta farm.go collect am der
70  Forum / Religion / Re: G.O of MFM, Pastor Daniel Olukoya Prohibits Female Members From Wearing Trousers on: 3-09-2012 08:09 PM
Good one G.O dos   stupid girls go  dress as if dem dey go  club come dey enter church.thunder hamma una
71  Forum / The Buzz Central / Re: Jim Iyke's Girlfriend, Keturah Hamilton Denies Birth Of Baby With Jim Iyke on: 3-09-2012 07:49 PM
Jim dont know he is a star and is always going to be talk about so he should learn to behave cos it will help  him
72  Forum / Religion / Re: Self-Proclaimed 'Messiah' Rev. Sun Myung Moon Dies at 92 on: 3-09-2012 07:40 PM
Let him go and be judge by God.Christians no dey violent
73  Forum / Sports / Re: Man City Drawn In The Group of Death For Champions League 2012 on: 31-08-2012 04:53 PM
One German team is in the Madrid group.poster go and check before u put wat u don know
74  Forum / Sports / Re: Iniesta Beats Messi and Ronaldo To Win UEFA Best Player Award (Page 2) on: 31-08-2012 04:45 PM
So happy for Iniesta.he deserved it.has been making it happen for other pple it time he take the glory for himself.
75  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Modern Day Slavery at United Bank For Africa (UBA) on: 23-08-2012 11:02 AM
Neva like the bank anyway .
76  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 11-year-old Christian girl faces death penalty for allegedly burning Quoran (Page 6) on: 21-08-2012 12:49 PM
Muslims una too much.Even small pikin way na eleven and has down syndrome una won slaughter.chicken and ram una no see to celebrate sallah.make una remember say abiola throw a shipment of bible inside ocean and nobody go ask am any question .Islam very delicate religion andMuslim always fighting for Der  Allah
77  Forum / The Buzz Central / Re: Psquare's Kicks MayD Out Of Square Label For Leaking Their Song "Alingo" on: 21-08-2012 10:54 AM
Ok oh we don hear.
78  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 24 Years Old Cynthia Osokogu Was Killed By Her Facebook Friends In Lagos on: 21-08-2012 10:51 AM
Its pity how pple can do such things and sleep at night.they should be killed again
79  Forum / The Buzz Central / Re: Congrats! Cossy Orjiakor Completes Multi Million Naira Mansion In Lagos on: 18-08-2012 09:30 AM
Happy for her
80  Forum / The Buzz Central / Re: 9ice Changes Names on: 18-08-2012 09:27 AM
Ok we don hear as if we send their names.
Pages:
1 2 3 [4] 5