Na u get u mouth oh.u no go tell me watin i go chop inside watin i use my money buy.white pple dey always luk for watin go kill dem.when its ur time To go to meet papa God sometin get to take u .
If tonto can't answer question from journalists then let her leave that profession.let her go to western world like America and see how actors and actress withstand such pressure from journalists nd even paparazzi
Thanks for dis topic.pple can be annoying.the same pple point fingers re now pple who can't say the time dey feel its ok for courtship.read wat u write pls before u post
White and Divorce .my mama and papa Argue ,fight,insult each other but they re still married after 30 years and he luv her to death.u can't expect the road to be smooth in marriages.dem white re not to be played with cos dey re marriage sick
When have u ever tried and Pray for dis country.its wat can save us now cos our leaders dont even care if we rot in hell as far as dey continue steal the money meant for the masses
Poster your guy is dating a bank manager and is complaining dat she makes too much calls.huh dat ur guy needs to get use to dat or he should get another lady
Hahaha na picture we send una go snap funny pple.but serious pple let us give dem credit.its like asking a kid who begin to read days to the exam to go and compete against dos who ve been reading when school resumed. Naija naija naija we re the one spoiling our country
Guy that is not a problem if she is making the calls with the credit she brought with her money.all u need do is reduce the recharge card u buy for her and bingo problem solve.thank me leta lol