Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 24
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: M.P mumu...U̶̲̥̅̊ g☺ lafff bite U̶̲̥̅̊я tongue on: 29-01-2013 11:58 PM
M.p
Missin possessions
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: News breaking, sorry, breaking news!!! on: 29-01-2013 11:53 PM
Wey d joke
23  Forum / The Buzz Central / Re: See Omotola (Omosexy) in the studio with American singer, Bobby Valentino on: 29-01-2013 07:44 PM
Na her choice...guy u no won make am? De dia de analyse person you go soon paralyse
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Warri churches on: 26-01-2013 08:01 PM
Don't forget 2 sow big group of church mission
25  Forum / Relationships & Romance / Re: Single Ladies Write Letter to Future Husbands on: 26-01-2013 07:07 PM
We de vex, single mamas don too use our eyes see road, we are very much tired of singlet and boxers as gifts...ĢűƦĽs abeg mk una take am easy,one guy  at a time,na relationship den call am no be group meeting o
26  Forum / Relationships & Romance / Re: HUSBAND & WIFE PALAVA [25, January 2013]**Plus_ on: 26-01-2013 07:00 PM
Strolling
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Ways to identify mumu!!! on: 24-01-2013 09:24 PM
@poster why callin ya self fool when you kno you are stupid??
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Current Affaır on: 24-01-2013 08:54 PM
Yeye don de mumu
29  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Adamu, the real aboki gateman on: 24-01-2013 08:51 PM
Who Is To bE blAME?
30  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: What should this guy do? on: 24-01-2013 08:45 PM
Wake up drop a note dat read: sir how wil I be recevin my salry?, where?,how much? Then go back 2 sleep and snor
31  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Na true? on: 24-01-2013 08:37 PM
Poster na lose u don lose sooo
32  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With This Photo [Music Edition] on: 24-01-2013 08:24 PM
You wey de ask ....you no get eye?
33  Forum / The Buzz Central / Re: The videos in the list below have been tagged NOT TO BE BROADCAST by NBC on: 24-01-2013 11:27 AM
Quote from: winace on 23-01-2013 12:29 PM
Nbc no see piracy wey dey kill nigeria economy na musician video be their problem.

Tell dem oooo,piracy everywhere
34  Forum / Politics / Re: SMH: President Goodluck Jonathan Interview With Christiane Amanpour ON CNN on: 24-01-2013 11:13 AM
He has more enemies dan fwends, you shuld help him out...afta all na spear una spear am in,una donremove d cuz? Una stil de spear 4 am de go.....we need goodluck in 9ja
35  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Picture Of A Car Made By Nigerian Students on: 24-01-2013 11:01 AM
Menh that was good,,,we plead 4 our govt to look into all dis gorgeous work of ours, improve us....nigerians are talented, usa,uk, etc are exploiding wat they have, dats why dey are growin fast.....knowledge is power
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Newyear greetings on: 1-01-2013 10:16 PM
U no call my name.. I de vex scara
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: IF YOU CΑΗ READ THIS, you have a strong mind on: 16-12-2012 05:31 PM
Only certain people can read this for real
38  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ramsey Nouah, Timi Dakolo Escape Ill-Fated Helicopter Crash In Bayelsa on: 16-12-2012 05:02 PM
Chiy
39  Forum / Religion / Re: APPARITION - Jesus Christ Appeared in Benin City! on: 10-12-2012 08:22 AM
Always Ɯiƫh ♍ȼ bro
40  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WHAT!!! Choir Mistress Electrocuted By Microphone Inside A Church In Benin City on: 10-12-2012 08:17 AM
Mr death u no de tire? Ground neva full, u no de even fear God na inside church u go carry person?? Naija anytin cãn happen ,anyhow,anywhere
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 24