Quote from: Kennee on 24-08-2008 11:06 PM
Quote from: chiomsx on 24-08-2008 07:30 PM
Quote from: Kennee on 24-08-2008 06:20 PM
Quote from: chiomsx on 24-08-2008 06:16 PM
by writing th person's name, it will no mo be a crush...it will be a public affair!!
Good point, but u just need d person to know so dat dem go know say dem dey make impact on ya
or sometimes, jus so dat d person head go Big
make ei head big??i no fit eva tell boy say i like ei juz so dat ei head go big...at my expense???no way!! soon you go hear...'o boy!!some girl 4 naijapal di trip for me..wey ei neva even see me....' some things are better left unsaid...
Pls Crush me na, l promise l no go tell anybody, l go only allow my head to Big plsss baby
ok..i go 'crush' you..how many tons make i use grind/crush u??