Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
101  Forum / The Buzz Central / Re: Waka Waka People: Meet The Three Most Red-carpet Party Goers Of 2012/2013 on: 7-04-2013 05:25 PM
notice me na im b dia new name. but poster, if u self no dey practice mo gbo mo ya, u no 4 notice them
102  Forum / Relationships & Romance / Re: What Is Wrong With This Photo (Dumb Cop Edition) on: 7-04-2013 05:19 PM
e be like say d ascari want make d hole wey shit dey pass comot 4 im yansh expand pas as e dey
103  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: North Korean Army Claims It Has Final Approval For Nuclear Strike On US on: 7-04-2013 05:16 PM
hear talk o! e be like say dem don smoke dry shit, dats y dem dey yarn opata
104  Forum / Politics / Re: prof. dora akunyili backs death penalty for corruption. on: 7-04-2013 05:08 PM
i knw say dimeji bankole and farouq lawal go don dey swear for dora like dis
105  Forum / The Buzz Central / Re: Did Wizkid "Star Boy" Acquire A White Rolls Royce? on: 7-04-2013 05:00 PM
babes and car? dem go even date monkey wey get car
106  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Charly Boy's First Daughter, Maggy. She Is A Body Builder on: 7-04-2013 04:56 PM
na her children be dat?
107  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 32 People, Including 22 Nigerians Arrested For Multi-Million Credit Card Fraud on: 7-04-2013 04:51 PM
wetin be the bad thing wey dem do? una don forget hw dis criminal minded govt of america take wayo wayo enter iraq, kill people, come begin thief dia crude in the name u s ocupation in iraq.
108  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] See The Musicians Who Are Missing In Action: Are They Broke? on: 7-04-2013 04:39 PM
even the ones wey dey reign now go soon fade away one day
109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG: Tanker Explosion Claims Over 100 Lives On Benin-Ore Expressway on: 7-04-2013 04:30 PM
na wa o! na so so bad news just dey happen for this country wey we get goodluck as a president
110  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Stop Drinking Free Beer, Fashola Urges Lagosians on: 7-04-2013 04:23 PM
guys no wan know how the raba take come, dem no send. na manya dem wan manya
111  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: JEEZ: Five Hoodlums Gang molested A 28-Year-Old Vegetable Seller In Lagos on: 7-04-2013 04:10 PM
ashawo don finish for lagos? mumu stupid agberos
112  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Jay Z And Beyonce Celebrate 5th Wedding Anniversary In Cuba on: 6-04-2013 04:21 PM
ok na
113  Forum / Politics / Re: Breaking: Jonathan Grants Amnesty To Boko Haram Sect on: 4-04-2013 07:31 PM
this is not true. if jonathan truly grant this blood thirsty boko demons amnesty, then he must be a coward. the nothern elders clamouring for amnesty for boko haram must be the people sponsoring their nefarious act.
114  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: 18 Dead As Lagos Bound Luxury Bus Crashes At Night Along Abuja-Lokoja Road on: 4-04-2013 11:28 AM
what a calamity. 14 souls perish just like that. God have mercy
115  Forum / Relationships & Romance / Re: 4 Things Men Do That Turn Women Off In Bed on: 4-04-2013 11:24 AM
kk
116  Forum / The Buzz Central / Re: “I Am An Extremely Jealous Guy ” – Uti Nwachukwu on: 4-04-2013 11:19 AM
how that one take concern me?
117  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Yemi Sax Romantic Proposal To His Girlfriend Adesola Durojaiye on: 4-04-2013 11:17 AM
congrat.
118  Forum / Politics / Re: IG orders arrest of policemen in camouflage on: 4-04-2013 11:13 AM
na the wey foward we they find. if them like make them change uniform 1 million times police na still police
119  Forum / The Buzz Central / Re: Chris Brown Shouts Out Wizkid On 106th & Park, Credits Him For The 'Azonto Dance on: 4-04-2013 11:05 AM
na new thing? he don tey na
120  Forum / The Buzz Central / Re: [Photos] Tonto Dikeh Makes First Live Performance @ AY’s Easter Comedy Show on: 4-04-2013 11:03 AM
he for try feature wizy, that thing wey she put 4 head make her look fake
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10