That has bn dr plan all ds while, foreign aid wey una ask for no yield and meaningful result na d money go come do am abi? very soon una go sell naija so dm go just dey hunt people down anyhow in broad day light and take whoever dm wan take... We dey watch sha. All d money wey una collect from Abacha's family and the likes where una put them?
You spoke my mind, what of Abacha money when they refund, make them use from that one, or make them sell some of there private jet