guy go thank ur mumcy,u dey lucky say she no follow get the longer troath for money matter,may God bless her,if not she for sell u give one aboki for Zaria
What is going on in Nigeria, Muslim claim that they are on fasting nobody can drink, but Boko haram are out there bombing everywhere during the fasting. May the almighty God have mercy on them
You are a big fool, did you see any Benin person there why did u bring Benin name inside dis matter. If u don't have anything to comment is better u don't write, because they are in uk where dey use there real name and real tribe I wish na Italy they we claim Benin yeye Yoruba people una cup don full Boko haram people na so una dey hide dey do bad bad things idiot Yoruba Why u dey vex nah? Na Benin ppl be the founder of this kind work,this 3 Yoruba ppl should have ask Benin woman b4 dem start, dey for no quickly catch dem like dis
Lol see ur mouth u want still cover for them, I no dey vex my Broda d two no be my tribe
Your wear socks not because of fashion but for your shoe not to make odour when u remove it. Dia is no problem dia. Go and check ur fashion book socks I not for fashion but to reduce shoes odour ( information minister) learn how to respect ur leader idiot
U are correct to remove odour and to avoid shoe infection
SHE IS VERY SICK...MAYBE SHE IS SUFFERING FROM HIV/AIDS....MAY GOD HELP HER ...............BUT POSTER...WHY DID YOU ALWAYS POST ASHAWO HERE??WE NEED A BETTER NEWS..
Poster did you know how many Rolex I have stop posting dos rubbish and give us better news, na small boyz dey worry Davido for posting bullshit here what a phyuk
NA BENIN WOMEN BUSINESS BE THAT NA, SO YORUBAS HAVE JOINED THEM? TOO BAD
You are a big fool, did you see any Benin person there why did u bring Benin name inside dis matter. If u don't have anything to comment is better u don't write, because they are in uk where dey use there real name and real tribe I wish na Italy they we claim Benin yeye Yoruba people una cup don full Boko haram people na so una dey hide dey do bad bad things idiot Yoruba
Which part of lagos did d bombing took place? Cus there has never been any and will not be if they don't want war. So many tribes are living here in lagos. Hmmmmm
LEADER of the violent Islamic sect, Boko Haram, Abubakar Shekau, has claimed responsibility for two explosions on June 25 at a fuel depot in Apapa, Lagos.