Some of una say na mistake. Dat is a very costly mistake especially cus she in front of a camera and crowd. U have to comport urself very well wen I public to avoid such mistake. So madam, u are too over read to make such mistake.
Lol see ur own English self u wey dey scold anoda person lol