Metuh chuns out press statements every day against buhari where @ thou mouth now? Dis same metuh went to idp camp to celebrate birthday wit d ppl u ve made homeless fatherless motherless n childless shame on u n I spit on u*puaaa*
I suppor suppor but really wat is indomi wat I detagent or e twenty thousand naira I blive dis woman was not representing the kano state govt shoe went der on he he acc which I even too too too poor goin by her wealth or salary
Let's b reasonable for a second it can't work, u can't pay ppl n expect dem to work der govt I lackin vision dey nid to build not spend let dem not end up like nigeria under pdp
Pls guys look @ d pix well u will c d red paints in d buildin, den @wince efcc have right to ask u question even if ur an ordinary citizen n dey ve right under dey law to seze ur property wit out court papper wen u now defend ur self in court dey l it for u
Guys make una remember wenn buhari say dem don dey return money dey meet metuh , no return him own only to come to d public dey shout dey want to short d opposition down now fayose dem buy house for dubai now him don dey find aregbeshola to beg tinubu to beg buhari all na unity of yoruba nation pls guys don't b fooled again by dis actors
@zezprincess I am no confused I c u or use to c u as a stunch pdp n GEJ supporter but wit dis ur latest statement I am confuse seriously where u dey go?