Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7]
121  Forum / The Buzz Central / Re: Footballer Joseph Yobo’s Flat Horrifies His Landlord on: 27-03-2014 01:56 AM
YOBO is very dirty but are you sure its trus?
122  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DANGER! Live Crocodile Found On Flood Streets In Benue State [Photos] on: 27-09-2012 06:29 PM
Omo make una kill a, before e go vex ohh, the tin dey waker like person a times ohh
123  Forum / The Buzz Central / Re: MayD Strikes Back At PSquare, Launches His Own Record Label-Confam Entertainment on: 27-09-2012 06:22 PM
Next story abeg!
124  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: New Method Of Treating Cancer Discovered In Nigeria on: 27-09-2012 06:15 PM
Abeg na leave be this? i want to know what leave is this? who can tell me
125  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Lady With Rare Birth Defect Becomes First Pilot Without Arms Licensed To Fly on: 27-09-2012 06:11 PM
Omo this is wonder ooh. If na Nigeria Aboki go don use her make money!! God abeg ohh
126  Forum / Relationships & Romance / Re: Would You Marry A Woman Who Earns More Than You? on: 27-09-2012 06:03 PM
Igbo Girl is better!! Semele!! whats wrong wit u? No tribe treat love better than Igbo people if you the Man is sincere. Igbo girls hate lies and not been care for them. Yoruba even dough she has money or the man , go use the money buy 4 men and give birth one after the other. Rubbish tribes...
127  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: DANGER! Live Crocodile Found On Flood Streets In Benue State [Photos] on: 27-09-2012 05:54 PM
Omo God dey and i believe he will rescue Benue people. I think David Mark has donated 50Million Naira? Make una watsh the money well well oh because of some big rat!! small time they will say that the money don miss ohh!!
128  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OH NO!!! Number Of Nigerian Hajj Women Held By Saudis Now Reaches 1000 on: 27-09-2012 05:40 PM
I no say no be ll they go for hajji, no mind them they won go thief all the Diamonds wey they their. Saudi Arabians don wise now.  see where 200 people dey use one toilet? this is funny, we have enough land naa, make Emirs use one land as holy land naa so that other people go dey cum our country for Haji naa, well them dey fear boko haram.
129  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HOLY CRIMINAL! Bank PHB Boss, Francis Atuche Paid Church Tithes With Stolen N45M (Page 7) on: 27-09-2012 05:35 PM
ahahaha LinDAB!! u funny ohh!!! so u mean say the man Atuche imparted in the Economy of the Church abi? No chance for him to transport the money to abroad naa, Go slow they for Airport.
130  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HOLY CRIMINAL! Bank PHB Boss, Francis Atuche Paid Church Tithes With Stolen N45M (Page 7) on: 27-09-2012 05:32 PM
Church need money that's why pastor's no dey think am , Na God only knows where him bring the money.... and for that God go make am go Jail..
131  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: HOLY CRIMINAL! Bank PHB Boss, Francis Atuche Paid Church Tithes With Stolen N45M on: 27-09-2012 05:29 PM
God don punish am already, after police go dey chase Yahoo boys!! check how much these people they thief everyday from our economy, Yahoo boys they bring into this country, but police no go reason am ohhh... God go bless yahoo boys and punish those Bankers thief and politicians oleh!!!!
132  Forum / The Buzz Central / Re: "I Need A Man To Marry Me" - Actress Ibinabo Fiberesima Cries Out on: 27-09-2012 05:19 PM
Me self dey available ohh see my number: 08060100760, call me now
133  Forum / The Buzz Central / Re: CONGRATS: Ex-Beauty Queen, Ibinabo Fiberisima Becomes The New AGN President! on: 27-09-2012 04:57 PM
Good for he she try ohhhh, make she careful ohhh
Pages:
1 ... 4 5 6 [7]