Show Posts
|
Pages: |
64
|
Forum / The Buzz Central / Re: EFCC is simply foolish and wicked for arresting 'poor fishermen' - Omotola |
on: 26-09-2014 11:56 PM
| EFCC is a Criminal organization. They leave all the armed robber politicians that steal our funds to abroad and arrest these poor men.. To God they will never better. Na trailer go crush of them on roll. na so them dey arrest YAHOO BOYS wey dey bring money come naija.Yahoo boyz are better than the politicians because we invest the Money here but politicians took money away... foolish men... cHUKWU MO UNU OKU THERE, NDA ARA | | |
76
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The New Nigerian Passport Can Take You To 44 Countries Without Visa. |
on: 1-08-2014 03:44 AM
| Na Georgia but i no know wether na Atlantic Georgia? abeg which Georgia be this make i apply. But other countries no!!!! If Jonathan Son can leave there i will be there also... Non-sence na Poor una dey give all those country free!! Wetin Immigration dey do for Cotonou self? make them stop those idoit coming in finally, Chad, Niger,Togo!! i like Cotonou people... them dey do like mumu.... let them come in with abeg, others no abeg | | |
79
|
Forum / The Buzz Central / Re: Rev. Chris Okotie's N400m fleet of cars |
on: 22-07-2014 07:13 AM
| My people i don tire ohh!!! OUR Government dey phyuk up!!!why are they not TAXING Churches? these people are not helping the Societies. can u imagine a pastor driving such car and many in his church are looking for JOBS!! using poor people money to enrich them selves... NO TAXATION ON CHURCHES so whjat do u expect them to do? using the money extravagantly... | | | |