Show Posts
Pages:
1 ... 15 16 17 [18] 19
341  Forum / Relationships & Romance / Re: A NIGERIAN MAN CAUGHT ON TAPE CHEATING LOL..... on: 23-11-2012 08:39 PM
i dnt like dis pple dey only help pple in spitting up,dey break relationships,dat is wat dey do,so am nt surprise,dey r more or like a spy or agent
342  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Rapist jailed 16 years on: 23-11-2012 07:28 PM
hmm,na wa o,GOD will save we ladies 4rm such guys,AMEN
343  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jail is too good for Nigerian pastors on: 23-11-2012 07:21 PM
abeg dis story too long,poster next tym try 2 dey summarize am,dat is ur work,i no it is bcos of pple dat want prove dat u ve decided 2 give dem dis whole story,my questn be say,can dey read dis now?
344  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: The Economists Describes Nigeria As The Worst Place To Be Born In The World on: 23-11-2012 07:10 PM
shey na lie dem lie?we all knw it is true,y do u think our pple r running 2 anoder country?bcos our country is worst 4 dem
345  Forum / The Buzz Central / Re: PHEW!! Monalisa Chinda's Ex-Husband Ends His New Marriage After Just 13 Months on: 23-11-2012 07:02 PM
foolish man after u don get ur paper abi,u no well,sum pple dey look 4 pple wey dem go marry 4 paper,dem no see bt u wey see,throw way am jt like dirt,idiot
346  Forum / The Buzz Central / Re: LIAR!! It's Been My Dream To Marry A Yoruba Man; Says Igbo Actress Uche Iwuji on: 23-11-2012 02:17 PM
good 4 u o,i jt hpe u dnt end up in divorce jt like other nollywood do,well all d best in ur marriage o
347  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: OMG: [Photo] Three Crushed To Death As Container Falls On Car In Lagos on: 23-11-2012 02:14 PM
RITBOOLJC AMEN,GOD pls give them a second chance,i do not like dis type of death Cry Cry Cry Cry :'(pls GOD hear my prayer o LORD Cry Cry Cry
348  Forum / The Buzz Central / Re: Tonto Dikeh Expresses Annoyance Over AY Comedian's Daughter Parody Video on: 23-11-2012 02:07 PM
wat is she angry 4?she shld be happy dat her song dat hasn't gone far as been known 2 a small girl who love it so much,i also love it,so wat is d big deal,tonto girlfrd u need 2 grow up
349  Forum / The Buzz Central / Re: PHOTOS: Big Brother DKB Apologizes To Zainab On Live TV and Kisses Her Feet on: 23-11-2012 02:01 PM
wat kind of stupid guy would do a thing like dat?besides d slap is sumtin d lady can 4get bcos she reacted bck too which is fair enough,i dnt even like dat big broda tin,nt a fan  Grin
350  Forum / The Buzz Central / Re: Ladies and Gents, Meet Ice Prine Zarmani's Sexy Girlfriend, Yvonne Nwosu on: 23-11-2012 01:55 PM
wat is my biz 4 christ sake,poster,wat is so sexy abt her?u guys dnt knw wat 2 call sexy wen u see one Cheesy
351  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Foolish Nigerian Girls Copies Rhianna's Bosom Tattoo on: 23-11-2012 01:51 PM
stupid girl
352  Forum / The Buzz Central / Re: Photo Of Tonto Dikeh Sweating Profusely At Keri Hilson Concert In Abuja on: 23-11-2012 01:45 PM
who biz if she is sweating or nt?do u want 2 lick her ampit b4?if u guys dnt ve sumtin tangible 2 do den quit ur occupatn,shey na dress she wear sef?wey all her Bosom  dey show
353  Forum / The Buzz Central / Re: Photo Of Tonto Dikeh Sweating Profusely At Keri Hilson Concert In Abuja on: 23-11-2012 01:42 PM
who biz if she is sweating or nt?do u want 2 lick her ampit b4?if u guys dnt ve sumtin tangible 2 do den quit ur occupatn,shey na dress she wear sef?wey all her Bosom  dey show
354  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Dangote Still Rules Africa’s 40 Richest List 2012, 11 Other Nigerians Counted In on: 23-11-2012 12:45 AM
HMM,GOOD 4 DEM AT LEAST DEM GET BRAIN 2 USE THEIR MONEY 4,AMONG ALL DES PPLE,I NO SEE ANY NIGERIA GOVTS AND PRESIDENTS,LOL..................DEY CAN NOT BE DER,ALL DEY KNW IS 2 EMBELLISH NIGERIA MONEY N IN SO DOING,JOIN THEY OWN MONEY WITH IT WITHOUT KNWING SAY DEM DON SPEND NIGERIA MONEY WEY DEM STEAL FINISH,FOOLISH LEADERS,.I GET SUGGESTION,DOS WHO DON DIE AMONG DEM,WEY NO GET CHILD,MAKE DEM GIVE D NEEDY THEIR MONEY O.COZ DOS DEAD FOOL DNT WORTH IT........NIGERIA LEADERS ALWAYS ANNOY ME Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
355  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Marriage Crash: Joseph Benjamin Divorces His Wife, Keeps The Kids (Page 7) on: 23-11-2012 12:14 AM
he is an actor n d last tym i saw he performing was ina yoruba movie i guess,cant really remember,it been a while though
356  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood Marriage Crash: Joseph Benjamin Divorces His Wife, Keeps The Kids on: 23-11-2012 12:13 AM
hmmmmmmmm,ok o bt dis 1 wey all of u jt dey break up like say na person force u initially,i go see hw u go take do am o,der is no hw dis ur separation no ngo affect dem,well so help u GOD AMEN.
357  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SAD!!! [Photos] Two Killed In Building Collapse In Lagos on: 23-11-2012 12:03 AM
na wa o,dis ones no be kids na,dem be grown up,may their innocent souls RIPP AMEN
358  Forum / The Buzz Central / Re: Photos: Celebs Fashion At 4Syte TV Music Video Awards 2012 on: 22-11-2012 11:55 PM
lovely,i love yvonne nelson,her make-up,smile and dress was cool Smiley Smiley Smiley Wink
359  Forum / The Buzz Central / Re: O. B. O Davido To Give Out N500k At His 20th Birthday Party on: 22-11-2012 11:49 PM
i see no arrogancy here,all i see is a stupid n unnecessary spending,d guy is too young 2 make such money n dat is y he doesn't ve d sense 2 invest in it or help d really needy pple,dat is also wat funke did by buying bangles worth of millions,she is grown up bt i dnt think she grow up with d amt of money she was earning as at dat tym n dat is y i dnt expect her nt 2 buy tins of millions which will one day be thrown away or damaged,...................I JUST HATE WEN PPLE WASTE MONEY ANYHOW ALL BCOS DEY VE IT Angry Angry >:(SO ANNOYING
360  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: N1.305b not enough for refreshments in Presidential Villa (Page 5) on: 22-11-2012 11:43 PM
dis is unbearable,cant dey impeach presidents?y shld it be only govt?nigerians we don sleep o,we r nt reacting at all...................... Sad Sad Sad
Pages:
1 ... 15 16 17 [18] 19