Show Posts
|
Pages: |
371
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria Holds Record Of African Country With Highest Private Jet Ownership |
on: 20-11-2012 07:05 PM
| foolish pple,dem go dey buy private jet up n down,nigerians dey der wey dey suffer,dem dey enjoy 4 private jet,nigerians leaves d country,hping 4 a better future bt dey wer been treated as slaves,goat,prisoner n finally deported with cruelty bck 2 their country wer dey cum 4rm bt our govt will nt do d same 2 dem wen dey cum 2 our country,our govt r speechless in d way nigerians r been treated in anoder man country,all of u wey dey make nigerians suffer GOD go purnish u all n GOD go terminate all of u one by one 4 peace 2 rain in my country,I LOVE MY COUNTRY BUT I HATE THE LEADERS THAT RULES SUCH A BEAUTIFUL COUNTRY,GOD GO PURNISH U O.................... | | |
372
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigeria Holds Record Of African Country With Highest Private Jet Ownership |
on: 20-11-2012 07:04 PM
| foolish pple,dem go dey buy private jet up n down,nigerians dey der wey dey suffer,dem dey enjoy 4 private jet,nigerians leaves d country,hping 4 a better future bt dey wer been treated as slaves,goat,prisoner n finally deported with cruelty bck 2 their country wer dey cum 4rm bt our govt will nt do d same 2 dem wen dey cum 2 our country,our govt r speechless in d way nigerians r been treated in anoder man country,all of u wey dey make nigerians suffer GOD go purnish u all n GOD go terminate all of u one by one 4 peace 2 rain in my country,I LOVE MY COUNTRY BUT I HATE THE LEADERS THAT RULES SUCH A BEAUTIFUL COUNTRY,GOD GO PURNISH U O.................... | | |
373
|
Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTF: 30-Year-Old Man Assaults 14-Month-Old Niece |
on: 20-11-2012 06:55 PM
| hmmm,GOD ALMIGHTY ve mercy on d world,dis is nt normal,it is 1yr n two mnt old baby o....no be 14yrs old,i wonder wat will bcum of dat girl in d future,she can neva remain d same bt i no understand o,shey na his d**k he put ni abi na finger,hmmm.............na wa o,if his tin dey hitch him,y e no go do iroko tree na?sum1 ve 2 be very careful on who 2 accept in d house coz temptation don full evrywer,may GOD help dat little girl .................................................i cant take dis anymore,it jt too much 4 d little girl.d end of tym has already come | | | |