Quote from: meczytimber on 21-12-2008 06:16 AM
this topic take style sweet o but people way no get enuff time for cafe dey vex,
abeg if u no get plenty time and topics vex u, just go another topic abeg. c my knee dey for ground,
fisi u funny o. na ur own funny pass
abeg make una continue the definition
one love
lol, shebi dis topic they waste thier small time, why dem no go vex. funny postabeg if u no get plenty time and topics vex u, just go another topic abeg. c my knee dey for ground,
fisi u funny o. na ur own funny pass
abeg make una continue the definition
one love