ayorbamy na here you find wife come. your case don bad reach like that?
i weep for you :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
bros no mind rezi oh.
i get am for fine fine girls with good house and bedroom character, infact them sabi cook well well.
u no go ever regret your marriage atall.
just let me know when u re serious bcos i no want anybody to break my girls heart oh.
the kind eye wey i dey see you so, e bi like say you dey PLAY LIKE OKOCHA AND SUCCOR LIKE DROGBA
...baby, it aint what u think oooooooooo!