a beg 2 much yama yama no to good.........all d people wey dey chop mixing 4 restaurant be warned .......eg .....madam mix egusi put am small vegetable and draw soup ....put kpomo.....shaki......ringload.....head etc be warnd.....
e get one gurl ,after she read una yama yama opinion .....she go house start to fight im bobo.......wen pple ask wetin b d problem she sey.......i just dey come from cf......i c wetin pple they talk about relationship my own no join....abeg make una take am easy for una comment.....