Show Posts
Pages:
1 ... 101 102 103 [104] 105 106 107
2061  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mummy's garage on: 31-10-2008 02:55 PM
thank you, but i can see you need rest past me.
2062  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Explain these terms - How many kuli-kuli Biology... on: 31-10-2008 02:54 PM
hum i think u need to revisit the psychiatric hospital very soon, ur  values will don between 98.4° F (36.9° C) and 98.8° F (37.1° C). Please remember to shake well before use
2063  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: First SN. BARRACK OBAMA CALL TO NIGERIA. (a shock) on: 31-10-2008 02:47 PM
so u be Barack obama wey dey make sense. e be like say u need some pepemint make u clear ur troat. cos this joke dey sweet your body fine fine
2064  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: final confession on: 31-10-2008 02:45 PM
rezimero and orezo where una take meet una self. e be like say u dey get affairs with omotola. d day wey God go catch you, air go blow we go see the borokotos of the adiye ;Wink she i try?
2065  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DONT STOP!!! on: 31-10-2008 02:42 PM
if i no hear nko? oke u dey use style beg for ticket. ok u too come fit do me i do you for my show.. igo find one girl make u take dey rob am. tell me if that dey ok for you.
2066  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Grammatical Errors on: 31-10-2008 02:38 PM
Quote from: rezimero on 21-10-2008 09:33 AM
Quote from: frenzeecool_08 on 20-10-2008 08:31 PM
they are surely English professors. They must publish a book on the use of the verb "sing"
ok i concur
for what? did he tell you he's ready to make an ally with you? he's just expressing on a neutral ground, then why concur noo you kuku ma k=konko make u sorkor.  u need some coffee
2067  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Girl raped on: 31-10-2008 02:30 PM
Na u get world, wetin u sabi know, come make i yearn you.
2068  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Yoruba can greet well well on: 31-10-2008 02:27 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 12:23 AM
Quote from: grin_genius4lif on 29-10-2008 02:10 PM
what of Eku Ije Mula, and what will they say if stranger dey pupu in somebody toilet for longtime and people dey pass dey hear am gbin gbin for there over 1 hour... please i need a fast response i have to submit it to professor.
OP-off point
Shocked Roll Eyes wetin  Cheesy
2069  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Just laugh on: 31-10-2008 02:16 PM
Quote from: orezo on 31-10-2008 10:20 AM
Quote from: rezimero on 30-10-2008 11:48 PM
Quote from: grin_genius4lif on 29-10-2008 02:36 PM
Huh? he is not mad he is just asking a question. At least he is a health minister, he might have been just a pharmacist by profession, so whats da big deal. its just a lil bit funny scenario not a joke.
bros your sense of humor don die tay, tay. e be like say dem go check you too Grin Grin Grin

Hahahahahaahhhaah      Kia...  O boy!!!

ya head on ya head. orezo and rezimero
2070  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: honeymoon on: 31-10-2008 02:09 PM
wedding cake or lolipop.
2071  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Nigerians in Heaven on: 31-10-2008 02:06 PM
where u get this joke, rezimero u dey steal joke abi i go go expose this secrete. Abeg mr writer na this guy post this joke first but can you tell me where you get the Joke or u self ur head dey shake?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??? ;Wink
2072  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Mummy's garage on: 31-10-2008 02:03 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 12:40 AM
Quote from: grin_genius4lif on 30-10-2008 05:40 PM
ok, im coming let me check something here, ok?
you can like show yourself

Which kind show be that one? Roll Eyes
2073  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Daddy's car in the wood on: 31-10-2008 02:02 PM
nok if u no talk say she sin why u dey complain. ok the joke water too pass gari ;d ;;]
2074  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: The official list on the different types of shit on: 31-10-2008 01:58 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 01:03 PM
Quote from: Jboy4shezo on 31-10-2008 12:14 PM
Orezo i dey suspect u o, anything wey this baby talk u must conclude say e funny
abi na indirect toasting u wan do
no this guy no fit toast babe oh. na the future pope you dey see so Grin Grin Grin Grin

hmm i see na true pope wey dey counsel  babes. i hail oh popistic  Grin Grin Grin
2075  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: DONT STOP!!! on: 31-10-2008 01:53 PM
I give u free ticket, cos u fit do boucer wella ;d
2076  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: NIGERIANS IN HEAVEN on: 31-10-2008 01:51 PM
I sory for u, u dey hail naija, esu ti joba laye yin eee mo, dem dey decieve you u dey on lantern.   
but naija bad. i dey fear. eh en you say how will it be if Air condition dey where? hell fire... na u fit answer.
2077  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: 3 KICK RULE on: 31-10-2008 01:40 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 12:57 PM
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 11:22 AM
hum e try, the joke sweet about to reach the left, then u turn right and take the left lane about to reach the inner center of the top right conner amidst the extreme.... ah some one go fit helep me with this...
we dey complain about the guy, you dey add your own join am abi? take time oh

I no know say u don come here u be bad day satan drink water. abi u be satan workshop!!!
I go show una face to da people no be so u be.  Grin Grin Grin Grin
2078  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: First SN. BARRACK OBAMA CALL TO NIGERIA. (a shock) on: 31-10-2008 01:34 PM
he no sweet ? abin wetin ah an ...
2079  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Explain these terms - How many kuli-kuli Biology... on: 31-10-2008 01:29 PM
e dey confuse you abi which one no be hand u wan see??
2080  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Explain these terms - How many kuli-kuli Biology... on: 31-10-2008 01:28 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 01:11 PM
e don confuse so tay e no know which one be hand again
Pages:
1 ... 101 102 103 [104] 105 106 107