Na una sabi...if na bad thing wey she do, una go talk sey IGBO girls dey bad. Abeg! we have to encourage IGBOS though we are being marginalised in so many aspects of our economy but we come out stronger and better. God dey for our side but i am sure dat very soon BIAFRA will materialize. |