According to a new lifestyle magazine, Ghanaian actress Juliet Ibrahim is the most beautiful woman in West Africa. It's even a Nigerian magazine.
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 6-11-2013 10:43 PM (11 years ago) | Addicted Hero
If una look me una go see say I dey drink 33 beer for here cuz I go watch chelsea match wey my chelsea won 3-0 so I buy 33 beer keep come the drink am inside my living room, make una no disturb me @ all
Posted: at 6-11-2013 11:22 PM (11 years ago) | Hero
taaa,who dash monkey apple?with 2 k-legs like benjy nziakor of iwuayanwu nationale?full frontal pix go reveal say she be like mortar wey stand for 2 pins wey bend.
Posted: at 7-11-2013 02:39 AM (11 years ago) | Upcoming
BlueIxora at 7-11-2013 05:32 AM (11 years ago) (f)
Quote from: longben on 7-11-2013 02:39 AM
taaa,who dash monkey apple?with 2 k-legs like benjy nziakor of iwuayanwu nationale?full frontal pix go reveal say she be like mortar wey stand for 2 pins wey bend.
Posted: at 7-11-2013 05:32 AM (11 years ago) | Gistmaniac