See d cloth wey baby mama wear,whch kind lesson she wan gv her baby?150k for rag wey show her tummy n pantless yansh n we go dey say money no dey naija,abeg delete ds post jare.
Prophet take am easy oooo, wen God reveals to u,all u nid to do is pray for dem n tell it to dem by all means,, n not telling it to d world. God will strengthen u.