Show Posts
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 45
121  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid celebrates his parents on: 2-03-2014 06:51 AM
Na every tin be news ?  very soon una go say, wizz kid in d toilet sheatin wit Akon. or wizz kid on a tree eatin mangoes wit monkeys. abeg, if una no see wetin to post, make una post nigeria national antherm
122  Forum / The Buzz Central / Re: VIDEO: Sosoliso Aircrash Survivor, Kechi Okwushi's Message To President Jonathan on: 1-03-2014 09:20 PM
waistin of time. 4 naija or 4 where ? who wan hear who ? abegy, bar man. give me the 11'th bottle's of ciggar jareey.
123  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wow!! Corp Member Accused of Homosegxwal Acts with Student Tells His own Side of on: 1-03-2014 08:46 AM
it jst lik my story. am famus in d campus cus am a musician by nem KURAT. dey was a fratanity crisis in d school durin my final year.alot of studnts wey xpel,bot inocent once.afta my exams,d skul refuz 2 giv me my result, callin me a cultist. it well
124  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wow!! Corp Member Accused of Homosegxwal Acts with Student Tells His own Side of on: 1-03-2014 08:44 AM
it jst lik my story. am famus in d campus cus am a musician by nem KURAT. den dey was a fratanity crisis in d school durin my final year.alot of studnts wey xpel,bot inocent once.afta my exams,d skul refuz 2 giv me my result,sayin dat am a cultist
125  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kidnappers Demand N500m Ransom To Free President Jonathan's Uncle on: 1-03-2014 08:24 AM
@Junnychucks - God no say u be my witness 4 this jona gbege cus, me no wan follow go prison so, i carry key padluck my mouth GBA GANNN.... Cus, my hand no dey. me na poor man pikin o, we no get bailing money o. we stil dey huzle 4 schoo fees.
126  Forum / The Buzz Central / Re: “I Charge N1.5m To Write Songs” --- Mr Songz (Harrison Okiri) on: 28-02-2014 07:34 PM
U are not a good singer, despat d fact dat u are makin money cus, your mandela song is wack
127  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WTH! Ugandan Lady Undressed In Broad Daylight For Donning A Mini Skirt [Photo] on: 28-02-2014 04:28 PM
Very good
128  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Baby Smashed To Death During Fight In Akoko South West L.G.A Of Ondo State on: 27-02-2014 09:37 PM
I reserve my coment cus, i felt somtin defference.
129  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Stowaway Dies, Frozen To Death As S/A Plane Lands In The U.S on: 27-02-2014 08:04 PM
Sorry, sorry, sorry, 4 nigeria. it a shame and also proudness to be called a nigeria.
130  Forum / The Buzz Central / Re: Nadia Buari expresses pride over Jim Iyke's Ebony mag feature on: 27-02-2014 10:48 AM
Titanic abi na romeo and junky ? if na TITANIC for naija, then she need to watch out cus, JIM IYKE  no go gree make water carry am leave d girl 4 another man cus, naija love wear green cap.
131  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: We Used The $500million Abacha Loot To Develop Rural Areas – Okonjo-Iweala on: 27-02-2014 10:40 AM
Which rural area ? for dream or for maidugury ? as una take collect anoda people own, na so una go volmit una own later. thief's. you shud be ashame of ur self showin ur face on d media 2 comment about dis.
132  Forum / The Buzz Central / Re: Maheedah’s NAked pictures bought her a new car on: 27-02-2014 09:03 AM
wh*re, wh*rer, wh*rest. bitch, bitcher, bitchest, ashi, asher, ashest, dog, dogger, doggest. wit ur wealth or whatever, u aint notin but a shit dat ain no respet than a jockin punky doggy bingo chiwawa.u are not a rol model,u ar a disgrace. kisma ax
133  Forum / Sports / Re: GOBE! Samuel Etoo Is Not 35, He Is Actually 39 Yrs Old - Ex Girlfriend on: 27-02-2014 03:53 AM
No matter what she is doin, she is just an ex- with envy heart. so, who is the loser now ? white wintch
134  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: President Jonathan Releases Statement On The Killing Of Students In Yobe on: 26-02-2014 01:17 PM
mr president Sorry, your name na sorry. sorry bcus, they are killing d people dat voted u in &wot u can do is just 2 talk n notin is done about it. if u no dat u can lead dis country, just step down & may b, we can find peace wit d nxt presiden. tink
135  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Female doctor in Akwa Ibom State, commits suicide after testing positive to HIV on: 26-02-2014 07:05 AM
The more people take dey drugs, they more they spread the virus. why not pray 2 GOD 4 healin ? as he has been healing alot of people. she took her life cus, she dont want to spread the sickness.
136  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SAD: 15-Year-Old Student DIES After Mysterious Thunder Strikes Him In Akwa Ibom on: 26-02-2014 06:52 AM
 this thunder strick is spiritual, beliv it or not. 
137  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Enugu Police Rescues Two ESUT Students From Kidnappers Den, Arrests One Suspect on: 26-02-2014 06:46 AM
This once no be kidnappers, na pikin-nappers or hungrynappers. from 2million to #10,000.   una sure say no be dey students wey dem kidnapp arrange dey kidnappin 2 collect money frm their parents ? cus, dis package look some how .
138  Forum / The Buzz Central / Re: Photos Of Jim Iyke's Damaged Car? on: 26-02-2014 06:34 AM
see me see wahala oo... we be mechanic ? dis one no be news at all. if him motor scarter, make him carry am go mechanic, no be 2 come show us 4 naijapals becus, we no b mechanic. and if him dey coma as u una talk, make una pure hot water, i go wake
139  Forum / The Buzz Central / Re: Photo: Davido shows off his new 24ct gold-plated iPhone on: 26-02-2014 06:25 AM
I GO SOON CLOSE MY NAIJAPALS ACCOUNT BCUS,  SOME TINS WEY UNA DEY POST NA RUBISH. WETIN COME CONCERN US WIT DIS ONE NOW ?
140  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Gay Ugandans Attempt Suicide After Anti-Gay Law Is Signed on: 25-02-2014 11:13 AM
What are they waitin for ? they should start takin their live's by them selve's without much words. or they should call on BARAK OBAMA to creat UNITED STATE OF PAY (USG) for them, so dat they can go n leave their gay life style's there.
Pages:
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 45