Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 45
61  Forum / The Buzz Central / Re: Genevieve's Daughter All Grown Up And Looking Sexy on: 19-03-2014 05:41 AM
Where dia papa ? abi dem no get father ? abi na bastardoos ? becus, me i no say, no be D-BANG get these SKELEWU DEM
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING NEWS: Christ Embassy In Oregun, Lagos Burning Now! (PHOTOS) on: 18-03-2014 09:27 PM
GOD of ELAIJA send down fire, God of Elaija send down fire, God of Elaija send fire. GOD, abeg,we no nid fire, send down water 2 quench dis fire please. God pls, 4giv us our sin's, & protet us from d evil once.
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Wedding Of Lagos Big Girl Is Under Threat As Groom Realized Who She Is (PHOTOS) on: 18-03-2014 05:55 PM
Shebi, na when we log into naijapals, na him una dey make money ? so make una dey forg lie come, make we dey log in, then una go dey make dey money becus, una think say, we be fools.
64  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Hausa Man, Ibrahim Aliyu Caught With Explosives In Rivers State on: 18-03-2014 06:01 AM
He is a boko haram, he is just fakin the police from gettin d fact about their plan in river's state. when have we heard or see an arm rubber's using bomb in naija ?
65  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Boko Haram Issues: 19 Governors In US As America Summons Northern Leaders [LOOK] on: 18-03-2014 03:10 AM
Imagine, gettin support from bill gate ? abi na dem go support bill gate. lootarism is the system of nigeria government.
66  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: BREAKING: President Jonathan Summons Interior Minister, Immigration Boss on: 17-03-2014 08:20 PM
Remove the fools and blood suckin vampire please, mr president. if not, the parents of the desease, will vote against u 2015.
67  Forum / The Buzz Central / Re: David Mark's Village House Which Has A Helicopter Landing Space On Its Roof on: 17-03-2014 12:38 PM
Poster, u are a great ground lie. i am from David mark home and village, called OTUKPO in BENUE STATE. i ve been 2 his compound & his GOLF FIELD at AKPEGEDE. 4 ur information, they is notin like dat. i swear 2 GOD. i recorded his campaign jingles.
68  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Mad Rage: Mentally ill Man Kills 2 People, Injures 1 in Akwa Ibom on: 17-03-2014 06:07 AM
RIP to the dead.  is like mad men in naija need armnesty or madnesty so, govt be ready.
69  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "If God is perfect, why did He make an imperfect creation?" on: 17-03-2014 06:01 AM
Let me put som sence in u. d pafet GOD creted a pafet man, n d pafet man out of his pafetnx went n impafet his sef cus, he was pafetly desiv by anoda pafet creture. havnt u see wen a pafet fut baller mis a penalty kick ? dos dat min he is not pafet ?
70  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "If God is perfect, why did He make an imperfect creation?" on: 17-03-2014 06:01 AM
Let me put som sence in u. d pafet GOD creted a pafet man, n d pafet man out of his pafetnx went n impafet his sef cus, he was pafetly desiv by anoda pafet creture. havnt u see wen a pafet fut baller mis a penalty kick ? dos dat min he is not pafet ?
71  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: SHOCK: Zamfara Commissioner Assassinated By Unknown Gunmen on: 16-03-2014 07:48 PM
Pls, u guys n girls shud meet me in somalia, am leavin dis zoo call nigeria now.
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: T.B. Joshua Releases Full Boko Haram Deliverance Video+Pictures on: 15-03-2014 09:24 PM
Shebi jesus christ raise d death from grave and from death ? if TB joshua wan claim miracle man, make una carry am go MORTUARY make him go wake dos dead body, make we see. no be all these TV SHOWZ. we no be mumu 4 NAIJA OO.. dis boko paral na job.
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: “My Arrest Will Spell Doom For Nigeria” – Pro-Biafran Group Leader on: 15-03-2014 07:13 AM
You sure say u ask ojukwu well so ?  abi na malaria dey worry you ?  my guy, dis tin no be beans oo ?
74  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Fake prophet arrested in Lagos (Photos) on: 13-03-2014 12:11 PM
Praise da lord..., Ali lu yaaa. if u believe, just drop your 50k in side the offering box. all dis pastor's, box the popular once and d under ground once, all are fake. it d end time's things.
75  Forum / The Buzz Central / Re: I thought only people in Africa got HIV says HIV positive British mum on: 13-03-2014 11:59 AM
GBAGAAN..You are a big white old quack idiot winch fool. have u 4got dat H.I.V. came from d white man laboratry ? it was d white men dat brought H.I.V. 2 Africa. it a white man disease, brought 2 africa by,white engineers, promotas, contrator's, etc
76  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Kaduna Assembly To Legislate On Life Imprisonment For Rape on: 13-03-2014 06:16 AM
To marry 6 year's against her wish com be how many year's or sentence ? or to loot & steal money dat is meant 2 help life's com be how many year's. well, GOD pls deliver ur son's frm temtations.
77  Forum / Relationships & Romance / Re: Russia boils again A girl stabs her boy friend to death over $200 on: 13-03-2014 06:06 AM
Fools & monkeys. boko harams dey kil una, malaysia govt dey kil, sout afrika dey kil, india dey kil, naija govt dey kil una too, hungry stil dey kil una 4 home in naija. cultism 4 skool stil dey kil dem sef, una wey dey yankee stil dey kill una sef.
78  Forum / The Buzz Central / Re: Lady Tattoos "Davido" On Her Waist [Photo] on: 13-03-2014 05:49 AM
This is no TATOO, just a black bic or black marker that was used in writen DAVIDO on her waiste. it just a sheaty girl, doin sheat.
79  Forum / The Buzz Central / Re: Obesere’s Wife Abike Is Angry Over Rape Scandal, Fuji Star Risks Life In Jail on: 12-03-2014 09:32 AM
God of heaven & earth, pls, fight dis case 4 dis poor girl so dat dis evil man wit pay 4 his ritual plan.
80  Forum / The Buzz Central / Re: How Genevieve Nnaji Nets N200m in Two Months on: 12-03-2014 03:28 AM
Na only her dey for the industry ? Botton power, abi na strenght of a woman ?
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 45