Ok, i go vote for u, but d thing b say i no sabi you na today b d first time wen i dey see your picture let alone life on tv, so i don change my mind i no dey vote for u again afterall na CHANGE dey in the air CHANGE DIS CHANGE DAT................all of una na dsame, so i dey vote for the one wey i already know GEJ 2015. |