Show Posts
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 41
101  Forum / The Buzz Central / Re: Relatives Spill it: Ini Edo's Dirty Secrets of How She Cheated on: 6-10-2014 08:39 AM
Abeg abeg abeg these stories look so fake...any body can just coin som cock n bull shit n upload
102  Forum / The Buzz Central / Re: CHAI: Pastor Chris Oyakhilome Removed As Trustee Of Church’s U.K. Branch on: 6-10-2014 08:25 AM
Hehehehehe him never see anything yet...na until dey collect d whole church from him hand na there him eye go open...nonsense
103  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: After 7yrs in Prison Woman to be Hanged for Killing Man Who Tried to Rape Her on: 2-10-2014 04:28 PM
arabs and dia ignorance...wot happens to "acting in self defence"
104  Forum / The Buzz Central / Re: Actor IK Ogbonna and hot Colombian girlfriend sizzle in new pics on: 1-10-2014 01:51 PM
Dis one na oversize 4dis small boy naa
105  Forum / The Buzz Central / Re: Omotola Jalade Is A Better Actress Than Stagnant Genevieve Nnaji - Charles Novia on: 1-10-2014 01:33 PM
How Genevieve take enter wetin him talk now
106  Forum / The Buzz Central / Re: Breaking! Tiwa Savage Moves Out Of Husband, TeeBillz Apartment, Planning Divorce on: 1-10-2014 01:25 PM
Oya tiwa join d  queue
107  Forum / The Buzz Central / Re: Nollywood actress Uche Jombo - I Can’t Quit Acting for 50 Billion Dollars on: 23-09-2014 05:52 PM
E no hard 2talk na shey everybody get mouth...make she see d money first
108  Forum / Politics / Re: GBAM! Obasanjo & I Crushed Boko Haram, Jonathan Too Weak To Lead Nigeria - Atiku on: 20-09-2014 07:24 PM
Bia onye ausa u r boko haram and boko haram is u...nigerians cant elect terrorist s leaders...oga gud luck ride on we r behind u
109  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: PHOTOS! See The Massive Queue Overnight As iPhone 6 UK Launches on: 20-09-2014 07:17 PM
Chai oyibo sabi mumu eee
110  Forum / The Buzz Central / Re: I Can’t Cook Local Dishes --- Tonto Dikeh on: 20-09-2014 07:01 PM
Clap 4 ur sef
111  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: “Shoki” By Lil Kesh Gets Banned By NBC on: 18-09-2014 04:57 PM
Joblessness after we don dowload d video finish
112  Forum / The Buzz Central / Re: Delta State Commisioner, RMD Back To Movie Making, Spotted On Set on: 18-09-2014 04:47 PM
Hope he has fully recovered
113  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: U.S. To Return $480 Million Of Abacha Loot on: 8-08-2014 10:39 AM
Y una dey waste una mb...d money comot from private account and e go still enter another private account...shi shi una no go c
114  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I am more romantic than all women - First Lady on: 8-08-2014 10:22 AM
My people dis salt water dey work o...my neighbor was tested ebola positive after a quick bath with salt water we go hospital e com b negative...plaaaise da rod
115  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Ebola & Salt Water Bath ... Much Ado about nothing? on: 8-08-2014 10:11 AM
Omo I don baff my own salt warer o...anything to remain ebola negative
116  Forum / Relationships & Romance / Re: Help! My marriage in 2 months time but someone else is pregnant for him! on: 7-08-2014 11:11 PM
Aaaa madam marry am o..men are scarce these days if u no marry am u fit no marry again 9..opportunity comes once in a life tym
117  Forum / The Buzz Central / Re: Na Wa o: Wizkid Insults Davido Again – This Time, For Going On TV on: 7-08-2014 10:07 AM
Quote from: timidadigi on  7-08-2014 08:34 AM
kids DAT will sponsor ur village to university. Is normal for celebrities wit similarities to beef.

Lmao
118  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: River Mysteriously Turns Blood-Red In China. (Photos) on: 26-07-2014 06:33 PM
Hahahahaha china niggas don commit...god don vex
119  Forum / The Buzz Central / Re: Mr Ibu Replies Ibinabo Fiberesima, Calling Her A Small Girl on: 26-07-2014 02:35 PM
Hehehehehe so mr ibu no go skool
120  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: First Case Of Ebola Virus Recorded In Lagos, Nigeria - Check Preventive Measures on: 25-07-2014 07:59 AM
Na wa o, we neva count how many ppl boko haram don kill finish dis one now com join am...lord have mercy
Pages:
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 41