Show Posts
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 41
61  Forum / Religion / Re: Should Christians Celebrate The Halloween? Or Is It Against The Bible? on: 23-10-2014 01:07 PM
It depends on personal conviction..if a person partakes just for d fun of it without any spiritual undertone attached 2it den der is nothing rong with it
62  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: WONDERFUL: Nigerian Couple Welcome Octuplets In South Africa on: 22-10-2014 11:25 AM
Omo dis man na comando
63  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Haba! Six Most Expensive Secondary Schools In Nigeria With Ridculous School Fees on: 22-10-2014 11:15 AM
Na wa o..dem dey offer free job ney
64  Forum / The Buzz Central / Re: WOW! UK Ladies go crazy over Iyanya's shirtless body (Photos) on: 21-10-2014 11:56 AM
C dem mumu ...make una dey use una hand dey clean sweat
65  Forum / Politics / Re: LMAO!!! Checkout The Epic Grammatical Blunder On 9ice's Campaign Poster on: 21-10-2014 11:47 AM
My friend if u dont have facts to back up ur claims shut up and stop wasting ppls mb
66  Forum / The Buzz Central / Re: CHAI! Hollywood Actor Astin's shocking reaction to Nigeria 's Ebola-Free Status on: 21-10-2014 11:43 AM
Bad belle...it just hurts dem 2c african countries succeed...unfortunately looser nigeria has done wot ur god forsaken america cant
67  Forum / The Buzz Central / Re: Did Gov Amaechi Truly Insult Nollywood? Read His Full Text Speech At BON Awards on: 20-10-2014 11:27 PM
beans wey I put 4 fire don don na him I still dey read speach...abeg anybody wey finish am make him tell me wetin him tok
68  Forum / The Buzz Central / Re: Shes Lost It! - Checkout The Disastrous Outfit Mariah Carey Wore On Stage on: 20-10-2014 03:48 PM
As nick canon don dump am naa she gaz market her commodities for new catch
69  Forum / The Buzz Central / Re: Why Most Actresses swim in scandals - Chioma Chukwuka on: 19-10-2014 08:36 PM
Word
70  Forum / The Buzz Central / Re: ‘There Is Nothing Like Collaborating With Davido’ - Wizkid on: 19-10-2014 08:28 PM
Mtcheew...these kids r just enjoying the popularity d beef is how dey wan take stop...dey just want 2remain on entertainment news headlines
71  Forum / The Buzz Central / Re: It’s Not Easy Staying Without Sex- Uti Nwachukwu on: 19-10-2014 08:21 PM
Hmmmm omo devil ma dey preach
72  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: I've Stolen Millions With ATM Cards — 23yrs Graduate Confesses on: 19-10-2014 08:15 PM
I think God gave u alot of chance 2stop...u 4don go start business wit d millions u don steal buh ur greed don make dem catch u now u go die 4 kirikiri...idiot
73  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Get Your Dictionaries! Pastor Chris Okotie Vocabulary Reply CAN on: 15-10-2014 11:18 PM
Quote from: Ken1230 on 15-10-2014 02:35 PM
Okotie go back to school because nobilitate is not an English word and does not has meaning
Bros u no go like register for common entrance? Abeg na  'does not HAVE meaning' no be  'does not HAS meaning' walahi dis tin wey english dey do ppl d thunder wey go fire am dey do press up
74  Forum / Politics / Re: Seven Ministers in President Goodluck Jonathan’s Cabinet Have Resigned Today on: 15-10-2014 09:38 PM
Chaii we go miss onyebuchi chukwu for health o...na him make ebola use ghana must go pack him load comot 4 naija
75  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: "I Have Nothing But Love For Samklef" - WizKid Replies Samklef on: 13-10-2014 11:10 PM
Dia cup of tea
76  Forum / The Buzz Central / Re: Wizkid Is An Ungrateful Person – Samklef Says on: 13-10-2014 11:06 PM
Dats wot happens wen boys trade on d paths of men...he is too immature to handle d fame so it kinda got 2his head
77  Forum / The Buzz Central / Re: How Brig General Dominic Oneya's Daughter Died. on: 13-10-2014 09:59 PM
So painful...may she rip
78  Forum / The Buzz Central / Re: My New Talk Show Costs Over N90million - Monalisa Chinda on: 13-10-2014 08:58 PM
Good
79  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: CHAI!!! Soldiers shoot themselves to avoid deployment to Boko haram areas on: 13-10-2014 08:53 PM
Una tink say na only una life dey sweet...dem ma no wan die naa
80  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Texas health care worker tests positive for Ebola on: 12-10-2014 07:15 PM
A taste of their own medicine
Pages:
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 41