Show Posts
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 138
21  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: #BringBackOurGirls on: 25-05-2014 06:48 PM
i dey play PS7 for sambisa forest  Tongue
22  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: come back party !!! NO BEER PLS on: 25-05-2014 02:28 PM
dem no fit ban me lai lai / na from last month i don dey find d missing girls o.   i don dismantle my kitchen , check under bed , look ontop my roof , i dey market dey check people's pocket self .
23  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: #BringBackOurGirls on: 25-05-2014 02:22 PM
i don kill 10 bokoharam yesterday .... expert dey dia bt jossy escape  Angry
24  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: #BringBackOurGirls on: 24-05-2014 11:31 PM
i dey go sambisa forest tmr  Angry
25  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: come back party !!! NO BEER PLS on: 24-05-2014 11:28 PM
jossy wey don die ontop ashawo for calabar
26  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / come back party !!! NO BEER PLS on: 24-05-2014 03:04 PM
una dey craze Huh? , una neva dey see me hia b4 ? y una kon dey shine face like chibok kidnapped girls  Undecided
27  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: to my yeye pals on: 24-05-2014 02:50 PM
bringbackourcraze#
28  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: #BringBackOurGirls on: 24-05-2014 02:47 PM
una still dey craze for hia
29  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Photos: Gospel Sensation PITA Undergoes Surgery In Abuja on: 16-05-2014 12:51 PM
so u won do surgery , u dey freestyle for pics / mtcheeeeeewww
30  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: ANNOUCEMENT ! : Naijapal JOKE forum Girls are missing !!! Help . on: 16-05-2014 12:48 PM
 Huh?
31  Forum / Sports / Re: Huh: Giggs Gets United Reign Off To Winning Start on: 26-04-2014 09:52 PM
 Undecided
32  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: National assembly on: 21-04-2014 06:33 PM
 Huh?
33  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: National assembly on: 21-04-2014 08:16 AM
at last / brightossy enter big market  Embarrassed
34  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: HARDEST QUESTION EVER ON NAIJAPAL { solve d riddle } on: 21-04-2014 08:14 AM
looking at ur tenis balls
35  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Yoruba mothers (Page 3) on: 21-04-2014 08:13 AM
tell dem nd dat freaking bright
36  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Maybe Bill will make u smile? (Page 4) on: 21-04-2014 08:12 AM
carry brightoloshi trow inside canal
37  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Radio Nigeria on: 21-04-2014 08:11 AM
@expert , ur brain nid exclamantidonsilikirizationalism surgery
38  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Radio Nigeria on: 21-04-2014 08:10 AM
@expert , ur brain nid exclamantidonsilikirizationalism surgery
39  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Your attention please! (Page 4) on: 21-04-2014 08:08 AM
 Huh?
40  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: TALKING DOG (Page 2) on: 21-04-2014 08:07 AM
jesus is coming / instead make una go prepare AMALA nd GBEGIRI SOUP , una dey hia dey gossip
Pages:
1 [2] 3 4 5 ... 138