omomarty at 24-05-2014 10:51 PM (10 years ago) (f)
chaiiiiiiiiiiiiiiiii una meet to tell me say una never cure dis guy brain? but pals yyyyyyyyyyyyy buy yyyyyyyyyyyyyy make una help dis boy naaaaaaaaaaaa na una friend before ooooooooo abeg jossy help dis boy cos he reall needs it
Posted: at 24-05-2014 10:51 PM (10 years ago) | Gistmaniac
jossy4reall at 25-05-2014 07:59 AM (10 years ago) (m)
Quote from: omomarty on 24-05-2014 10:51 PM
chaiiiiiiiiiiiiiiiii una meet to tell me say una never cure dis guy brain? but pals yyyyyyyyyyyyy buy yyyyyyyyyyyyyy make una help dis boy naaaaaaaaaaaa na una friend before ooooooooo abeg jossy help dis boy cos he reall needs it
am working on it
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 25-05-2014 07:59 AM (10 years ago) | Hero
jossy4reall at 25-05-2014 08:14 AM (10 years ago) (m)
Quote from: Aalladinn on 24-05-2014 11:28 PM
jossy wey don die ontop ashawo for calabar
dat is to show how extreem I fit go to help u out of dis ur pitiful condition.....dem say na after I dismantle from the ashawo from calabar,, den ur problem go solve....so make u dey pray make I dismantle on time cuz I still dey pump now and if I no dismantle on time u go die
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 25-05-2014 08:14 AM (10 years ago) | Hero
Aalladinn at 25-05-2014 02:28 PM (10 years ago) (m)
dem no fit ban me lai lai / na from last month i don dey find d missing girls o. i don dismantle my kitchen , check under bed , look ontop my roof , i dey market dey check people's pocket self .
Posted: at 25-05-2014 02:28 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Aalladinn at 25-05-2014 06:57 PM (10 years ago) (m)
zeigbo how far i hear say na u dey go phyuk those girls for sambisa forest . na true , if yes / u go soon die nd dat prick of urs will be eaten by expert
Posted: at 25-05-2014 06:57 PM (10 years ago) | Gistmaniac