D oyinbo woman sef no get sense.See as she fat come red.She sppose hear d name 'nigeria' & run 4 ha dear life cos 3quarter guys in nigeria re criminally minded.
lmao. See d woman like wetin i no know fit describe, buh some guyz self no get sense, juz cant fanthom the meaning to all trash, guyz are dangerous, extremely dangerous. Capable of anything. Through God all things are possible, buh wit Money all things are answerable. Naija I hail o, una no dey fail o